lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu i go love you – duktor sett

Loading...

yeh yeh
hmm hmm
ah ah
i no fit lie lie for you o
baby
for your matter
i fit to craze craze for you o
baby
i no say, i no say
wetin wey i want e dey you body o
baby
even if you want
i go give you good good loving
e dey your hand oo

chorus
uuu love you (i go love you)
i go treat you (nice)
if you give me one shot (baby)
na me go love (baby eee)
love you (i go love you)
i go treat you (nice)
if you give me one chance (baby)
i go love you uuuuhuuu

verse 1
you say you love me for what i do
dot know ‘bout you but i ain’t no fool
don’t pick me up at around past two
i’ll meet you up at the rendezvous
make a’ run dem
don’t mess up better work it up
bring it back show me what’chu got
cause at the end of the day imma give you one shot
and you only got
one
(yeah, one)

chorus
uuu love you (i go love you)
i go treat you (nice)
if you give me one shot (baby)
na me go love (baby eee)
love you (i go love you)
i go treat you (nice)
if you give me one chance (baby)
i go love you uuuuhuuu

verse 2
baby if i give you
motivation, motivation mo-motivation
baby would you give me
innovation, innovation
inno-novation
baby if i , let you treat me right
would you wanna take a chance on me
would you, try to work a little harder
extra mile a little further for love
for love
(whoa-oa oa hh)
love

chorus
uuu love you (i go love you)
i go treat you (nice)
if you give me one shot (baby)
na me go love (baby eee)
love you (i go love you)
i go treat you (nice)
if you give me one chance (baby)
i go love you uuuuhuuu

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...