lirik lagu overdose – dunnie
[intro]
ohhh ohhh ohhh ah ah
[verse 1]
people dey ask me say
wetin you give me chop odo
i dey tell dem say
wetin you give me na just love
i dey ask you say
wetin you give me chop odo
you dey tell me say
wetin you give me na just love
[pre*chorus]
juma sosoliso ajuma
where you go i wanna go ajuma
babyboy sosoliso ajuma
oh ajuma catch my heart
juma sosoliso ajuma
where you go i wanna go ajuma
babyboy sosoliso ajuma
eh you have captured my heart o
[chorus]
love me love me
the way that you give me love na wa
touch me touch mе
the way that you give me lovе na wa
overdose overdose o
the way that you give me love na wa
overdose overdose o
the way that you give me love na wa
love me love me
the way that you give me love na wa
touch me touch me
the way that you give me love na wa
overdose overdose o
the way that you give me love na wa
overdose overdose o
the way that you give me love na wa
[verse 2]
whether na sunny abi na rainy whether
you can count on me
whenever you call on me o
baby mi i will always be there
whether na morning abi na evening time o
baby count on me
whenever you call on me o
baby mi i will always be there
[pre*chorus]
juma sosoliso ajuma
where you go i wanna go ajuma
babyboy sosoliso ajuma
oh ajuma catch my heart
juma sosoliso ajuma
where you go i wanna go ajuma
babyboy sosoliso ajuma
eh you have captured my heart o
[chorus]
love me love me
the way that you give me love na wa
touch me touch me
the way that you give me love na wa
overdose overdose o
the way that you give me love na wa
overdose overdose o
the way that you give me love na wa
love me love me
the way that you give me love na wa
touch me touch me
the way that you give me love na wa
overdose overdose o
the way that you give me love na wa
overdose overdose o
the way that you give me love na wa
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu ntnka › lirik lagu l lawliet pt2 – ntnka
- kumpulan lirik lagu kyng taj › lirik lagu paradise – kyng taj
- kumpulan lirik lagu jamie lee sexton › lirik lagu slim cigarettes – jamie-lee sexton
- kumpulan lirik lagu ptite soeur › lirik lagu dogma႐ – ptite soeur
- kumpulan lirik lagu the bran flakes › lirik lagu step by step (featuring charles grodin) – the bran flakes
- kumpulan lirik lagu liricistas › lirik lagu tinta extinta – liricistas
- kumpulan lirik lagu darby otrill devereaux › lirik lagu stillhoein2kforever – darby o’trill & devereaux
- kumpulan lirik lagu chafazys › lirik lagu oczy jak coca cola – chafazys
- kumpulan lirik lagu mickey diamond › lirik lagu outro / red cover – mickey diamond
- kumpulan lirik lagu japczan › lirik lagu pershing – japczan