lirik lagu ileke – durella
she’s in her good time the way she
dey whyne o she’s in her part time
the way she dey whyne o she’s in
her hammer time the way she dey
whyne o hammer time the way she
dey whyne o hammer time the way
she dey whyne o
she’s in her good time the way she
dey whyne o she’s in her part time
the way she dey whyne o she’s in
her hammer time the way she dey
whyne o hammer time the way she
dey whyne o hammer time the way
she dey whyne o
oya shake e ileke need to shake e
oya shake e ileke need to shake e
oya shake e ileke need to shake e
moni ko shake e ileke need to shake e
shey o ma shake e ma shake e
shey oti shake e ma shake e
moni shey o ma hake e ma shake e
shey oti shake ema shake e
see the way she dances in the club
you go fear fear the way she twist
her waist you go fear fear the way
she make her yarnsh shake you go
fear fear the way she move her base
line you go fear fear the way she move
her body to the rhythm of the gbedu
omo you go fear fear see she just dey
roll her body like sey her body na rubber
the baby just dey rock am i say baby no
dey tire she need man like me wey go
come rock am body matter i don dey
kolo mental i wish i can take her to my
room make she come twist and roll
for me because the way she dey
demonstrate making me going insane
oya shake e ileke need to shake e
oya shake e ileke need to shake e
oya shake e ileke need to shake e
moni ko shake e ileke need to shake e
shey o ma shake e ma shake e
shey oti shake e ma shake e
moni shey o ma hake e ma shake e
shey oti shake ema shake e
rapping
oya shake e ileke need to shake e
oya shake e ileke need to shake e
oya shake e ileke need to shake e
moni ko shake e ileke need to shake e
shey o ma shake e ma shake e
shey oti shake e ma shake e
moni shey o ma hake e ma shake e
shey oti shake ema shake e
anything for me don’t leave me like
this am in mess omo don’t let me
switch it am impress by the way that
you whyne by the way that you move
by the way that you shake it omo i feel
i like the way you turn turn *** straight
out from the zanga straight out from the
loonga my name be durella let me tell
you see me make i hear you halla me
say king king king of the zanga ki ki ki
king of the zanga so let me see you shake it
oya shake e ileke need to shake e
oya shake e ileke need to shake e
oya shake e ileke need to shake e
moni ko shake e ileke need to shake e
shey o ma shake e ma shake e
shey oti shake e ma shake e
moni shey o ma hake e ma shake e
shey oti shake ema shake e
lets go ma shake e ma shake e ma shake e
ye ma shake e ye ma shake e ye ye
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu greatdanetv › lirik lagu pain – greatdanetv
- kumpulan lirik lagu pulsar miller › lirik lagu your mind is my prison – pulsar miller
- kumpulan lirik lagu nathan rome › lirik lagu dreaming paradises – nathan rome
- kumpulan lirik lagu welisson › lirik lagu brinde pros verdadeiros – welisson
- kumpulan lirik lagu jd foreverlonelyjd › lirik lagu bozos – jd ! (@foreverlonelyjd)
- kumpulan lirik lagu free › lirik lagu trap genérico demo – free
- kumpulan lirik lagu cream jpn › lirik lagu okay [unedited version] – cream (jpn)
- kumpulan lirik lagu razorblvde › lirik lagu стеклянный дом (glass house) – razorblvde
- kumpulan lirik lagu watarirouka hashiritai › lirik lagu 少年よ 嘘をつけ! (boys, say your lies!) – watarirouka hashiritai
- kumpulan lirik lagu jory boy › lirik lagu como olvidar – jory boy