lirik lagu attitude – džeri
it’s your favourite boy
deri
she say abi back bone
she never go dey act on
last night she dey rush on
this time she dey pass on
ohhww no
she say abi back bone
she never go dey act on
last night she dey rush on
this time she dey pass on
ohhww no
she a gimme attitude
she gimme attitude
she gimme ati ati ati
attitude
she gimme attitude
she gimme attitude
she gimme ati ati ati
attidude
one plus one
stands for me and you
dem no know
we go shame dem too
make dem come
baby i want you
make dem come
but me i choose you
touch me drums
make i touch your bass
run away
make i run to chase
na your heart
wey i want to trace
na your heart
wey i want to trace
hmm umm ahh
oh monica
this your love
dey sweet like pizza
wey your body
too dey ginger
wey your body
too dey ginger
body wey dey make a man
dey craze
na you make i looku
uche face
na you make a man dey
feel so lazy o
na you make a man to
feel so lazy o
ohhww no
she a gimme attitude
she gimme attitude
she gimme ati ati ati
attitude
she gimme attitude
she gimme attitude
she gimme ati ati ati
attidude
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu dodo pressao › lirik lagu resenha – dodo pressão
- kumpulan lirik lagu grill boys › lirik lagu prima cena poi gelato – grill boys
- kumpulan lirik lagu banda laturb › lirik lagu mudança de planos – banda laturb
- kumpulan lirik lagu dodsanklageren › lirik lagu the negative trend – dødsanklageren
- kumpulan lirik lagu xl the kid › lirik lagu lines – xl the kid
- kumpulan lirik lagu kjellovic › lirik lagu kbb 2017 qualitfikation – kjellovic
- kumpulan lirik lagu mentes comunes › lirik lagu toca moverse – mentes comunes
- kumpulan lirik lagu proscription › lirik lagu i, the burning son – proscription
- kumpulan lirik lagu bomba estereo › lirik lagu fiesta – r3hab remix – bomba estéreo
- kumpulan lirik lagu carlene davis › lirik lagu through it all – carlene davis