lirik lagu aurora – easyrhymz
your body
i need a girl with a s-xy body ayy
come make i rock your body
i need a girl with a s-xy body aha
come make i rock your body
i need a girl with a s-xy body yeh yeh
yeh yeh
zyrx sounds baby
swear tonight say i like d energy dat u bringing(yeah)
swear tonight say i like d energy dat u giving(yeah)
girl u d light in my life (yeah yeah)
my girl u know you are fine (yeah yeah)
i no fit ever come fight(yeah yeah)
na u i wan come confide
cling to me in every season
look dis boys dey be deceiving
never let dem come in between
coz i really like
never let dem come in between
but i bring the vibes all day
baby gal is u i like
sh-tor
i wan chop sh-tor
enough
i can’t get enough
sh-tor
i wan chop sh-tor
enough
i can’t get enough
bisi aurora
go dance and gimme faya o(rhymz eeeh)
make i wire o
when she dance na gbona o
bisi aurora
say make we dance and manya o
see i like ur flavour o
when she dance na yeah
litty litty litty litty litty litty
every city u dripping
litty litty
every city dat we go swear to god u dripping
girl you’re the light in my life (yeah yeah)
i no fit every try lie
if i lie may water carry me go
so tell me wetin man go do
hey girl
n-gga like me getting money everytime
and if i get it wrong baby tell me get it right
coz am d realest brother that u see on d gram
working 24/7 just to rack up the guap
p-ssion in my eyes u could see from d start
f-cking with the best..only you that’s the fact
coz i pull up in an adisson lee
and i feel like martins indi
sh-tor
i wan chop sh-tor
enough
i can’t get enough
sh-tor
i wan chop sh-tor
enough
i can’t get enough
bisi aurora
go dance and gimme faya o(rhymz eeeh)
make a wire o
when she dance na gbona o
bisi aurora
say make we dance and manya o
see i like ur flavour o
when she dance na gbona o
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu mac nealy › lirik lagu the skys – mac nealy
- kumpulan lirik lagu watts gangstas › lirik lagu stuck in the game – watts gangstas
- kumpulan lirik lagu virus arg › lirik lagu reportaje sincero y anticonvencional – virus (arg)
- kumpulan lirik lagu vina morales › lirik lagu lagay ng puso – vina morales
- kumpulan lirik lagu don staten › lirik lagu starboy freestyle – don staten
- kumpulan lirik lagu idem › lirik lagu new style – idem
- kumpulan lirik lagu lijpe › lirik lagu waar ik morgen ben – lijpe
- kumpulan lirik lagu puddles pity party › lirik lagu rock n’ roll with me – puddles pity party
- kumpulan lirik lagu chris brown tyga › lirik lagu lamborghini mercy [remix] – chris brown & tyga
- kumpulan lirik lagu facteur x › lirik lagu si je tenais le monde – facteur x