lirik lagu 21 – eazy bob wizzy
[verse one: eazy bob wizzy]
when i look myself up and down
your love is all i see around
from the north, the east, the west and south
i will not be mute, i must to shout
na you wey dey sweet my body
na you wey dey do like honey
na you wey dey carry me up
every time wey i fall cause me i too dey slip nuh
you dey trip me like fried rice
all your colours dey fill my eyes
and it feels like i must be blind
cause i’ve never seen
[bridge: eazy bob wizzy]
never seen
tell me wetin i go do
said i’ll tell the world
yeah, yeah, yeah, yeah
[chorus: monlee & eazy bob wizzy]
i never see another love like this
never seen
i never see another love like this
tell me wetin i go do
i never see another love like this
said i’ll tell the world
i never see another, see another love like…
[verse two: eazy bob wizzy]
when i look myself up and down
your love is all i see around
from the north, the east, the west and south
i will not be mute, i must to shout
na you wey dey sweet my body
na you wey dey do like honey
na you wey dey carry me up
every time wey i fall cause me i too dey [laughs]
you dey trip me like fried rice
all your colours dey fill my eyes
and it feels like i must be blind
cause i’ve never seen
never seen
yeah, yeah, yeah, yeah
[chorus: monlee & eazy bob wizzy]
i never see another love like this
never seen
i never see another love like this
tell me wetin i go do
i never see another love like this
said i’ll tell the world
i never see another, see another love like…
[bridge: eazy bob wizzy]
never seen
tell me wetin i go do
said i’ll tell the world
[chorus: monlee & eazy bob wizzy]
i never see another love like this
never seen
i never see another love like this
tell me wetin i go do
i never see another love like this
said i’ll tell the world
i never see another, see another love like…
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu liz vice › lirik lagu to dance with death – liz vice
- kumpulan lirik lagu lena philipsson › lirik lagu bästa vänner – lena philipsson
- kumpulan lirik lagu ybn almighty jay › lirik lagu colors – ybn almighty jay
- kumpulan lirik lagu kristin hersh › lirik lagu your ghost (demo) – kristin hersh
- kumpulan lirik lagu humble pie › lirik lagu every single day – humble pie
- kumpulan lirik lagu busdriver › lirik lagu tiny infinities – busdriver
- kumpulan lirik lagu the lovely eggs › lirik lagu i want to be in your fire – the lovely eggs
- kumpulan lirik lagu sahtiyan › lirik lagu paranoya – sahtiyan
- kumpulan lirik lagu akine › lirik lagu pray for the prey – akine
- kumpulan lirik lagu t i s › lirik lagu freestyle (necko) – t.i.s