lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu yousay – ebii

Loading...

yeeeeeeeah
yeaaaaah
yousay yousay yousay o
yousay yousay yousay o
yousay yousay yousay oooh

(verse1)
everybody get their own path for life
we all going to one destination
green white green e be naija for life
our government nor care about the nation
no be today talk
e don tey
e don tey
e don dey long
nor be today yeah eh
from young age i don dey hustle for mine
my grand mam make sure say ah dey strong
she tell me say politicians dey lie
she dey use am dey sing song

(hook)
you say if i hold it down
you gon keep it 100
you say if i stick to the plan
money go dey my pocket
you say if i vote for you
me life go take off like a rocket
you say many things
many many many many things
i don forget

(verse2)
aaaaaaye!
police wey supoz dey protect my life
chale na them i dey run from
you one ague shey you know ur right?
dey speak phoneh like say you come from london
na so e draw gun
another bother don fall eh
another brother don fall eh yeah yeah

(hook)
you say if i hold it down
you gon keep it 100
you say if i stick to the plan
money go dey my pocket
you say if i vote for you
me life go take off like a rocket
you say many things
many many many many things
i don forget

(verse3)
all i want to say is that
they don’t really care about us nah nah
all dey really want na the kpa
when the suffering and and k!lling go stop nah nah
see ma people hustle everyday
still no food for their table o
oh jah come make a way
we nor see the fruit of our labour o

(hook)
you say if i hold it down
you gon keep it 100
you say if i stick to the plan
money go dey my pocket
you say if i vote for you
me life go take off like a rocket
you say many things
many many many many things
i don forget

you say if i hold it down
you gon keep it 100
you say if i stick to the plan
money go dey my pocket
you say if i vote for you
me life go take off like a rocket
you say many things
many many many many things
i don forget

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...