lirik lagu whine for me – edanos
orbeat
yeah yeah yeah
hey
leggo
edanos, yeah yeah
leggo
huh
chorus:
anywhere that we go, say my ladies the girls dem dey there
anything that we do, say my girly dem want to dey there
everywhere that we go, see the girls dey wan know how to dey there
anywhere that we go, see my girly they want to dey there
verse
now baby touch me don’t stop
baby hold me don’t stop
haa
i say nah better pickin, she sabi the thing
baby touch me, don’t stop
a long time i dey feel you baby
how many times i go tell you baby
i love the way you dey touch me baby
baby girl u dey drive me crazy
hee, they wanna whine for me
they wanna bend for me
they wanna roll am for me
s*xy body whine for me
chorus
anywhere that we go, say my ladies the girls dem dey there
anything that we do, say my girly dem want to dey there
everywhere that we go, see the girls dey wan know how to dey there
anywhere that we go, see my girly they want to dey there
verse
everybody now
hey, the girl den want me
the girl say she cannot leave me
everynight she want be with me
dey tell me dem be want me
edanos o, dey want o
the girls dey want to touch us o
anywhere o, we are go o
say the ladies, everybody they
hee, they wanna whine for me
they wanna bend for me
they wanna roll am for me
s*xy body whine for me x2
chorus
anywhere that we go, say my ladies the girls dem dey there
anything that we do, say my girly dem want to dey there
everywhere that we go see the girls dey wan know how to dey there
anywhere that we go see my girly they want to dey there
verse
everybody now
when we pass, nah we dem dey talk about
when we turn, we see dem for roundabout
when we sing, the girls demma run to us
when we give, the girls demma come for more
cos its greencash
our money long, we dey dash
yeah yeah yeah
we too bad, huweh
i be better pickin, and i sabi the thing
chorus
anywhere that we go, say my ladies the girls dem dey there
anything that we do, say my girly dem want to dey there
everywhere that we go see the girls dey wan know how to dey there
anywhere that we go see my girly they want to dey there
hee, they wanna whine for me
they wanna bend for me
they wanna roll am for me
s*xy body whine for me x2
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu cheri keaggy › lirik lagu starting a new year today – cheri keaggy
- kumpulan lirik lagu lor izzy › lirik lagu bbb – lor izzy
- kumpulan lirik lagu until we die feat dan watson › lirik lagu the conquerors – until we die feat. dan watson
- kumpulan lirik lagu nogizaka46 › lirik lagu shit no kenri – nogizaka46
- kumpulan lirik lagu for tape › lirik lagu the hard way – for tape
- kumpulan lirik lagu umbrtka › lirik lagu nejčistší milosrdenství – umbrtka
- kumpulan lirik lagu ugly mus tard › lirik lagu ink blot – ugly mus-tard
- kumpulan lirik lagu boyki jaay watt › lirik lagu vs. u – boyki & jaay watt
- kumpulan lirik lagu sarz dj tunez flash › lirik lagu get up – sarz, dj tunez & flash
- kumpulan lirik lagu sleaford mods › lirik lagu bambi – sleaford mods