lirik lagu dont listen – efi cruise
i’m about to put you on a cruise in a minute
gbedu boss
she was outside it was hot eh
hot eh eh
doing shots eh eh
shots eh
said she want top eh
top eh
floppy
you know that floppy
wetin happen today
wey you want come come use me dey play eh eh
na wetin happen today eh
wey you come come here come dey troway
they go nacki’ sote sote sote sote
sote sote sote sote sote sote sote sote
e go fem well well oh
you’re now messing with the don don don don
chale wassup
(wassup)
you’re now messing with the don don don don
say she want plug
(she want plug)
now ya seen me walking
e say e see me wo wo
awonkan trying to know
e go wanna to show
now ya seen me walking
e say e see me for road
awonkan trying to know
if e don dey kolo
one day
one day one day
kposhey
you can’t be doing what you want now
you see the boy run out
see the boy run
e say mogbe eh
with him hand for head
e dey shout mogbe
wetin happen today
wey you want come come use me dey play eh eh eh
na wetin happen today
wey you come come here come dey troway
they go jacki’ sote sote sote sote
sote sote sote sote sote sote sote
e go fem well well oh
you’re now messing with the don don don don
chale wassup
(wassup)
you’re now messing with the don don don don
say she want plug
(she want plug)
now ya seen me walking
no tasi me wo wo
awonkan trying to know
e go wanna to show
shey e’ see me walking
ahn e’ see me for road
awonkan trying to know
if e don dey kolo
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu weezer › lirik lagu mykel & carli – weezer
- kumpulan lirik lagu ygtut › lirik lagu mind ya business – ygtut
- kumpulan lirik lagu spirix › lirik lagu little doubts (tofû remix) – spirix
- kumpulan lirik lagu marti stone › lirik lagu male (non mi fai piu’) – marti stone
- kumpulan lirik lagu brasco › lirik lagu la voix du sous-sol – brasco
- kumpulan lirik lagu j venom › lirik lagu repeating – j. venom
- kumpulan lirik lagu emil jensen › lirik lagu dockor – emil jensen
- kumpulan lirik lagu lone mc › lirik lagu dolphin – lone (mc)
- kumpulan lirik lagu sinodasi › lirik lagu smite – sinodasi
- kumpulan lirik lagu superbee › lirik lagu pattern – superbee