lirik lagu african problems – egypt 80 feat. seun kuti
african problems
too much to talk about
african problems
too much to think about
african problems
too much to sing about
african problems
too much to shout about
but i must talk am
i go dey sing am
i go dey shout am
make dem dey hear am
i go dey sing am
i go dey talk am
i must shout am
make dem dey hear am
i must try to teach the people a new mentality
make dem appreciate africa’s superiority
make dem know say no be so things suppose to be
na leader dey put us for this mediocrity
take away our peace and liberty
leave us to leave in endless pain and poverty
we no understand this their government policy
we dey sell us into second slavery
make you help me ask them brother
why we no get food chop
make you help me ask them sister
why we no get houses to stay
salute my brother wey dey die
die for the future of africa
salute my brother wey dey fight
fight for the future of africa
unless we start to
thinky thinky
think of tomorrow
thinky thinky
fight for the future
fighty fighty
fight for tomorrow
fighty fighty
them won sell us away
thinky thinky, thinky thinky, fighty fighty, fighty
them won sell us away
thinky thinky, thinky thinky, fighty fighty, fighty
i must try to teach the people a new mentality
make dem appreciate africa’s superiority
make dem know say no be so things suppose to be
na leader dey put us for this mediocrity
take away our peace and liberty
leave us to leave in endless pain and poverty
we no understand this their government policy
we dey sell us into second slavery
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu big grind › lirik lagu straight week – big grind
- kumpulan lirik lagu troye sivan › lirik lagu dance to this (demo) – troye sivan
- kumpulan lirik lagu free hamze › lirik lagu cantstoptherain! – free hamze
- kumpulan lirik lagu gino paoli › lirik lagu me in tutto il mondo – gino paoli
- kumpulan lirik lagu un pinguino en mi ascensor › lirik lagu hablando con la pared – un pinguino en mi ascensor
- kumpulan lirik lagu lizzo › lirik lagu stay mad* – lizzo
- kumpulan lirik lagu 50 cent › lirik lagu 21 questions (live in hawaii) – 50 cent
- kumpulan lirik lagu alex miller rapper › lirik lagu starstruck – alex miller (rapper)
- kumpulan lirik lagu xylina spathia › lirik lagu χάθηκα (hathika) – xylina spathia
- kumpulan lirik lagu sebcahin › lirik lagu on my mind – sebca$hin