lirik lagu mosquito song – egypt 80 feat. seun kuti
mosquito song (seun kuti)
e get one think wey we don dey live with
we africans
e get one think wey we don dey live with
we africans
na small matter but na big matter too
we africans
na small matter but na big matter too
we africans
this matter don happen to you and me
we africans
this matter don happen to you and me
we africans
na wetin be this matter sef
na wetin be this matter sef
mosquito dey bitin me
e bite me i sick for body
e bite me for hand
mosquito dey
e bite me for leg
mosquito dey
e bite me for ear
mosquito dey
even bite me for mouth
mosquito dey
e bite me for face
mosquito dey
e bite me for nose
mosquito dey
e bite me yansh
mosquito dey
even bite me blo cos
mosquito dey
ha ra ra ra
tell me now now now now
tell me no now now now now now
we don tire to dey sick
we don tire to dey die
every day of every week
e dey happen for you eye
na the government of the people
no put clean water for the people
na the government of the people
no take good care of the people
so i say make una hear
shey na till we die finish una go
stop the malaria
till we die finish una go
stop the corruption
shey na till we die finish una go
stop the malaria
till we die finish una go
stop the corruption
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu суисайд suisayd › lirik lagu паутина (pautina) – суисайд (suisayd)
- kumpulan lirik lagu traitors › lirik lagu The Hate Campaign – Traitors
- kumpulan lirik lagu syahiba › lirik lagu Langit Bumi Saksine (feat. Ilux) Lyrics – Syahiba
- kumpulan lirik lagu dugi › lirik lagu necu da stanem – dugi
- kumpulan lirik lagu johnny stranger › lirik lagu p is for pompeii – johnny stranger
- kumpulan lirik lagu hinobu jorge › lirik lagu nobody – $hinobu [jorge]
- kumpulan lirik lagu skanko › lirik lagu детка не ври (baby don’t lie) – skanko
- kumpulan lirik lagu partibrejkers › lirik lagu ne mogu da kapiram – partibrejkers
- kumpulan lirik lagu cheezy › lirik lagu i8 in hawaii – cheezy
- kumpulan lirik lagu lil moss › lirik lagu juan el chaval – lil moss