lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu back seat – eja

Loading...

yeah, new one, eja
hahaha eeh for the back seat, for the back seat
for the back seat, haa for the back seat
yeah meern for for for the back seat
stay jay jay jay style mu nya anu
let’s go
for the back seat (for the back seat)
hee make we do am for the back seat
(make we do am for the back seat)
haa for the back seat (for the back seat)
hee we fit do am for the back seat
i dey use tainted glass (i dey use tainted glass)
yeah no body go see wе
sake of i dey use taintеd glass (i dey use tainted glass)
no body no body go spy we
hee for the back seat (for the back seat)
hee make we do am for the back seat
(make we do am for the back seat)
haa for the back seat (for the back seat)
hee we fit do am for the back seat
i dey use tainted glass (i dey use tainted glass)
hee no body go see we
sake of i dey use tainted glass (i dey use tainted glass)
hee no body no body go spy we
eja nsenku
we fit do am for the back sit no long thing
n0body go fit to come see no nothing
nti yimaa show me something shon ton thing
come give me that bad man things sweet things
so baby come on hop inside give me cool sound
i want start dey rock inside this be new sound
i no go fit carry go house we go rock now
make you no dey worry about the door i go lock am
this kinda azonto girls dey want touch am
some from ghana, kongo ɛne russia
mu din di gifty, diana ɛne portia
come make i carry you all for my posh car
i go give you classic music like usher
mun ma me lime, ateemuda ɛne pusher
for the car inside charlie ibi special
yɛ frɛ mu sɛn hɛɛɛ felicia
let’s go
for the back seat (for the back seat)
hee make we do am for the back seat
(make we do am for the back seat)
haa for the back seat (for the back seat)
hee we fit do am for the back seat
i dey use tainted glass (i dey use tainted glass)
yeah no body go see we
sake of i dey use tainted glass (i dey use tainted glass)
no body no body go spy we
hee for the back seat (for the back seat)
hee make we do am for the back seat
(make we do am for the back seat)
haa for the back seat (for the back seat)
hee we fit do am for the back seat
i dey use tainted glass (i dey use tainted glass)
hee no body go see we
sake of i dey use tainted glass (i dey use tainted glass)
hee no body no body go spy we
stay jay jay jay style mu nya anu,lets go
ɛyɛa tu wo bu na wr na wei nyɛ wo size
site one site two ne yinaa yɛ site
back sit h ayɛ sum i mean no light
yimaa me ne woa
yɛ rocky all night aba
yes me nin sɛ me ne woa
sweet you e sweet me ɛyɛ dɛ paa
do re mi fa so bɛ ti paa
1 2 3 na ɛyɛ dɛ paa
yeah meeern stay jay ne eja
afiihi y3 su di3 wo b3 du bia y3 ka
nukwr3 na y3 ka ooo bisa anka
wo di3 gai wo girl wo b3 hw3a ma ya fa
yeah meeern, for the back seat aba
hei sususrusu more hit aba
wei h yɛ afro mix bride
ho joh ɛsɛ wo ɛni come take, tema boy
let’s go
for the back seat (for the back seat)
hee make we do am for the back seat
(make we do am for the back seat)
haa for the back seat (for the back seat)
hee we fit do am for the back seat
i dey use tainted glass (i dey use tainted glass)
yeah no body go see we
sake of i dey use tainted glass (i dey use tainted glass)
no body no body go spy we
hee for the back seat (for the back seat)
hee make we do am for the back seat
(make we do am for the back seat)
haa for the back seat (for the back seat)
hee we fit do am for the back seat
i dey use tainted glass (i dey use tainted glass)
hee no body go see we
sake of i dey use tainted glass (i dey use tainted glass)
hee no body no body go spy we
let’s go eja hei hei
guilty beatz
jay see this girl
charlie she dey bee oo
you call am call am
frɛ nu ɛɛɛ wei,sɛ wo ɛyɛ wo line
ɛnyɛ mi line oo
we go do am for the back there norrr
we no go, go any where

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...