lirik lagu abaa – el (lomi)
mmhhhh, cha off the lighting
mmmm yeye hmmmmh mmmmh eeh
if i get i go love to dey see that thing girl, mmh mmh
if i get i go love to dey touch that thing girl, mmh mmh
if you allow i go love to dey press that thing girl, mmh mmh
i no go lie i go love to caress that thing girl, mmh mmh
close your eyes i dey come to comot that thing girl, mmh mmh
low the light cus i no need to see that thing girl, mmh, mmh
hold on right cus baby i go support that thing girl, mmh, mmh
close your eyes i go make you go feel that thing girl
eeeh you go feel that thing girl
leebi, shwane k3 gb3k3,)si)p3 abaa d3d33d3
k3 ink3 gwaa bo 3 obaa ye s3k3 eeee, abaa d3d33d3
baby shwane k3 gb3k3,)si)p3 abaa d3d33d3
k3 ink3 gwaa bo 3 obaa ye s3k3 eeee, abaa d3d33d3
ghana girl sum) abaa d3d33d3
naija girl sum) abaa d3d33d3
london girl sum) abaa d3d33d3
yankey girl sum) abaa d3d33d3
as i catch am she tell me no kissing baby, no touching baby
i tell am say i dey mad over you girl
why you gon do like that
and this no be kpuu no kpaa
this be k.i.s.s.i.n.g. girl
now she wanna give me tonight oh na naaaa
now she dey scream fada fadaa heyyy
ewurade begye steer no
my god come see the girl craze
when i drop that fire
she say if i tell you say i love you oo
would you give me your heart to me, my girl
come girl make we dance for abaa d3d33d3
leebi, shwane k3 gb3k3,)si)p3 abaa d3d33d3
k3 ink3 gwaa bo 3 obaa ye s3k3 eeee, abaa d3d33d3
baby shwane k3 gb3k3,)si)p3 abaa d3d33d3
k3 ink3 gwaa bo 3 obaa ye s3k3 eeee, abaa d3d33d3
ghana girl sum) abaa d3d33d3
naija girl sum) abaa d3d33d3
london girl sum) abaa d3d33d3
yankey girl sum) abaa d3d33d3
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu lvl1 › lirik lagu gobl1n – lvl1
- kumpulan lirik lagu jenny o › lirik lagu saint of fun and weirdos – jenny o.
- kumpulan lirik lagu casper magico › lirik lagu soy lebron – casper mágico
- kumpulan lirik lagu райчу raichu › lirik lagu не бачу снів (i don’t see dreams) – райчу (raichu)
- kumpulan lirik lagu jared james nichols › lirik lagu bad roots – jared james nichols
- kumpulan lirik lagu lda ita › lirik lagu scappi o rimani – lda (ita)
- kumpulan lirik lagu dirtyiceboyz › lirik lagu rue de l’arrivée – dirtyiceboyz
- kumpulan lirik lagu elcammgguod › lirik lagu letter to junior – elcammgguod
- kumpulan lirik lagu pbl › lirik lagu sunset – pbl
- kumpulan lirik lagu seanan mcguire › lirik lagu sycamore tree – seanan mcguire