lirik lagu lost – el nino
kalakuta
karishika
all of them boys dem no see me later
truth is bitter but i gat to face the grind
me i no dey smoke for shrine
say you need to do your thing
and i need to do my thing
that’s why i gat to face the grind
me i gat to chase the bag oh no
i’m sorry
i gat billion dollar dreams so i’m in a hurry
shout out to them homies
wey dey for me when i get struggles
i dey for you too
some days i be on my low
but i still dey don’t you vex
some days i be on my own
i don make mistakes i need to pray
pray for love and i pray blessing
everyday you live is a lesson
me i don
lost
pray for love and i pray blessing
everyday you live is a lesson
me i don
lost
my kele dey fight
my padi dey find me
i for dey your side
but i must fight alone
i know one day i go be alright
i know one day i go be alright
i dey believe i dey really pray
for the sunny day
i dey believe i dey really pray
for the sunny day
and i no mind
you better don’t mind them too
some days i be on my low
but i still dey don’t you vex
some days i be on my own
i don make mistakes i need to pray
pray for love and i pray blessing
everyday you live is a lesson
me i don
lost
pray for love and i pray blessing
everyday you live is a lesson
me i don
lost
no oooo way
i been tryna live my life
so i dey pray eh eh eh
.
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu moon walker › lirik lagu american dream come true – moon walker
- kumpulan lirik lagu yung valentino › lirik lagu hear your name – yung valentino
- kumpulan lirik lagu dede the king › lirik lagu o u t t a l u c k – dede the king
- kumpulan lirik lagu julia amor › lirik lagu poema de amor – julia amor
- kumpulan lirik lagu dj boy mc joaozinho vt › lirik lagu vai ser melhor só – dj boy, mc joãozinho vt
- kumpulan lirik lagu j shepard › lirik lagu battery. – j shepard
- kumpulan lirik lagu ms macaok › lirik lagu no repeat – ms.macaok
- kumpulan lirik lagu tad tru › lirik lagu pamplemousse – tad tru
- kumpulan lirik lagu collapsor › lirik lagu apologize to the future – collapsor
- kumpulan lirik lagu sensey blako › lirik lagu změnils vše – sensey & blako