lirik lagu nchumulu – el-presido
toleka
isssschh yeah nchumulu
geeeeeeee
nubumnu…mwencham nubumnu
geeeee
uh el-presido, n.b.o, mc gratias
(((verse 1.))) el-presido
i di hear na hear say when u enter for club u di drink na henessy
u no drink hennesy definitely u go drink na ciroc
but for n-gga like me i di enter club with nchumulu
20 litres of well refined white charge i di talk about mbu
check inside my bag my brother man u go see fambou
check inside my bag my brother man u go see ngashang
still the baddest soulja in da game thats how i f-ckin roll
ma n-gga no ever judge cowlow because of e nkanda
cus i swear u go pick ball run all when u see contents inside
so tell that wandaz n-gga e want for damay kam see me for long
spice them now ….all them dey for long
fungw-ng dey for long
maggie sef …all them dey for long
pepper dey for long
yeah. stunnerman stunnerman el-presido
i just comot for damay achu my mimba di scatter
i di damay like sallah
cuttam like na m-ssacre
pipo see me di hallah
and their mimba di scatteeeer (yaah)
(((chorus)))
we dey now na for balling (raaaah)
we dey now na for nchumulu (eh ehhhh)
again again (yeah)
again again (n-gga)
again again (daaaamn)
again agaaaaaain (uh)
we dey now na for balling (chiiiiiii)
we dey now na for nchumulu (eh ehhhh)
again again (yeah)
again again (n-gga)
again again (daaaamn)
again agaaaaaain
(((verse 2. ))) n.b.o
dem say doh di topor ahijo go talk for meeeeh
we dey for nchumulu na el presido deh with me
abakwa hit makers boi we dey we na like oven weee
n if u offend me just offer me apologies
before i burn ur -ss up like na ngashang ngashang
see how di ngah dem di matcham my ngashang
the level dat i’m high no ask me how high dis is blackout 2 redman n meth now
di dawgs dem di worry na for worry
bark only bark dey no fit bite
the money i go carry na for lorry
like m.i i go higher than a kyte
mukulah jack for box man na ice cube
bow ngongo iy gih ngor i’m the reason why
me n book man don wah drop for high skool
i’m street smart f-ck skool bwai no ask me why
(((chorus))) 2x
we dey now na for balling (raaaah)
we dey now na for nchumulu (eh ehhhh)
again again (yeah)
again again (n-gga)
again again (daaaamn)
again agaaaaaain (uh)
we dey now na for balling (chiiiiiii)
we dey now na for nchumulu (eh ehhhh)
again again (yeah)
again again (n-gga)
again again (daaaamn)
again agaaaaaain (uh)
(((bridge el-presido & mc gratias)))
bobbi all na one ma brother man i beg u no di rush
bobbi all na one ma brother man i beg u no di rush
me tell them stopper
big raster gratias wen mi come pon de dance hall
me a take kaya then me mix it with some palmie
bobbi all na one ma brother man i beg u no di rush
bobbi all na one ma brother man i beg u no di rush
me and mi brethren now
we are drinking holy water
when we come ina ya place
we a heat it real garter
for this very pohi we must scatter mimba here together
for this very pohi we must scatter mimba here together
ok check out we flow
ita filled with staminal
ita coming real hotter
it’s boil like lava
for this very pohi we must scatter mimba here together
for this very pohi we must scatter mimba here together
big raster gratias
when mi com pin de dance hall
uno no take ciroc boy uno take champaign
(((chorus 2x)))
we dey now na for balling (raaaah)
we dey now na for nchumulu (eh ehhhh)
again again (yeah)
again again (n-gga)
again again (daaaamn)
again agaaaaaain (uh)
we dey now na for balling (chiiiiiii)
we dey now na for nchumulu (eh ehhhh)
again again (yeah)
again again (n-gga)
again again (daaaamn)
again agaaaaaain (uh)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu dana winner › lirik lagu de oude man en de zee – dana winner
- kumpulan lirik lagu passenger › lirik lagu month of sundays – passenger
- kumpulan lirik lagu ayre › lirik lagu when you’re not sleeping, keep yourself from dreaming – ayre
- kumpulan lirik lagu allcock › lirik lagu allcock’s cd music collection – allcock
- kumpulan lirik lagu hot dollar › lirik lagu i luv tha streets – hot dollar
- kumpulan lirik lagu mathematics › lirik lagu face the problemzz – mathematics
- kumpulan lirik lagu aaron rose › lirik lagu where i’m from – aaron rose
- kumpulan lirik lagu rockie fresh › lirik lagu rollin’ – rockie fresh
- kumpulan lirik lagu logo5 › lirik lagu tejuk jrebii ( тежък жребий ) – logo5
- kumpulan lirik lagu milli major › lirik lagu stable – milli major