lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu revenge – el socrates

Loading...

f*ck dj fly till now i still dey para
013 you disloyal i still dey on the mara
get your kala or get my raba
load my glee like data aim and squeeze men dey gbaga scarra
f*ck up nodey sour we dey serve am like cold dinner
it could be any day from january to december
who sh*t for church forget who clean am always remember
you n0bi gang member you another chris jenner
lil boy test my temper and meet my lil friend beretta
if una get tools we get tools back to sender
death bеfore dishonor no retreat no surrеnder
tatted like avatar 5th element bullet bender
am not tender am repeated offender
swing my blade like zelda collapsed dem like jenga
every wap i slap na my own i nogo lend am
grandpa na hunter e dey my blood i nogo learn
on my way to prove my point with pancho in lekki ajah
i stop by a lawyer how many years for murder

that same day i met prince kassim of osapa
same day i met the police commissioner
same week from naija to asia i j*pa
man is god to man prince kassim save my life
i nearly go do life over a crosstour car
i nofit swallow my pride can’t let violation slide
they shot my friend he dey hospital recovering
we shot at them he dey bury ground dey rotten
risky g eliminating risk
you fit buy anything but not the street respect
brutah brutah am what the street expect
glock poaking my pant n0bi pr*ck erect
dress to k!ll air force one gucci beret
wartime pick your choice na matchette i select
cutlass nodey jam runout of ammo am contempt
notorious and ferocious am still correct
ogb cultist out here men they collect (wotowoto)
got a drop on dem split ways and reconnect
i no forgive is a sin i no forget
on your mark get set we spin the block leave some mess
grown men drill n0bi child’s play for here
it’s a cold war am in a jacket by moncler
tony braxton i breath again i was dead

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...