lirik lagu category – eldee the don
am a big boy mi o humble oh
stay in the place ma fumble oh
wetin you dey yan to n munble oh
ma fun n’ ifoti wa tumble oh
you no dey look face ni
i won know shey you dey craze ni
you, you, you don’t know your place ni
abi u won chop disgrace niiii
owo yapa o yapa for everybody
ona yapa o yapa eh eh everybody can flex
omo yapa won yapa for everybody
aiye yapa o yapa o yapa
me and you no dey for the same
category category
me and you no share the same life story
life story
because emi nj’aye, j’aye loo
mo na’wo ,na’wo loo
mo n shayo, shayo loo
mo de le sh’omo, sh’omo loo
emi ma n j’aye, j’aye loo
mo na’wo, na’wo loo
mo n shayo, shayo loo
mo de le sh’omo, sh’omo loo
as you see me so
no be today i begin dey flow
ee don tey wey i don dey singy so
from amature na him i turn to pro
i turn to pro i don dey hustle oh
lagos to london to mexico
i dey s’ise kiri and collect my dough
dats why i fit to joloff dey go
joloff dey go ooo
owo yapa o yapa for everybody
ona yapa o yapa eh eh everybody can flex
omo yapa won yapa for everybody
aiye yapa o yapa o yapa
me and you no dey for the same
category category
me and you no share the same life story
life story
because emi nj’aye, j’aye loo
mo na’wo ,na’wo loo
mo n shayo, shayo loo
mo de le sh’omo, sh’omo loo
emi ma n j’aye, j’aye loo
mo na’wo, na’wo loo
mo n shayo, shayo loo
mo de le sh’omo, sh’omo loo
owo yapa o yapa for everybody
ona yapa o yapa eh eh everybody can flex
omo yapa won yapa for everybody
aiye yapa o yapa o yapa
me and you no dey for the same
category category
me and you no share the same life story
life story
because emi nj’aye, j’aye loo
mo na’wo ,na’wo loo
mo n shayo, shayo loo
mo de le sh’omo, sh’omo loo
emi ma n j’aye, j’aye loo
mo na’wo, na’wo loo
mo n shayo, shayo loo
mo de le sh’omo, sh’omo loo
eh eh eh eh eh (2x)
me and you no dey for the same
category category
me and you no share the same life story
life story
because emi nj’aye, j’aye loo
mo na’wo ,na’wo loo
mo n shayo, shayo loo
mo de le sh’omo, sh’omo loo
emi ma n j’aye, j’aye loo
mo na’wo, na’wo loo
mo n shayo, shayo loo
mo de le sh’omo, sh’omo loo
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu fitz and the tantrums › lirik lagu moneygrabber – french – fitz and the tantrums
- kumpulan lirik lagu eevil stoo › lirik lagu udon – eevil stöö
- kumpulan lirik lagu zae › lirik lagu northgate – zae
- kumpulan lirik lagu andrea berg › lirik lagu das kann kein zufall sein – remix 2013 – andrea berg
- kumpulan lirik lagu mr gangster › lirik lagu acredito no que faço – mr. gângster
- kumpulan lirik lagu kariyu › lirik lagu tilted towers – kariyu
- kumpulan lirik lagu xberg dhirty6 cru › lirik lagu bonbon mädchen pt.2 – xberg dhirty6 cru
- kumpulan lirik lagu elams › lirik lagu petit frère – elams
- kumpulan lirik lagu sdp › lirik lagu bullen, schweine – sdp
- kumpulan lirik lagu lexi the lexiconist › lirik lagu all over ft. griff – lexi the lexiconist