lirik lagu zombie – eldee the don
zombie (zombie)
eh eh eh zombie (zombie)
oh na na na na na
zombie (zombie)
eh eh eh zombie (zombie)
oh na na na
azonto
bayelsa wonnu jojo
jumoke wonnu jojo
nneka wonnu jojo
enitan wonnu jojo
bayelsa wonnu jojo
jumoke wonnu jojo
nneka wonnu jojo
enitan wonnu jojo
wetin
mr officer, mr officer
i no do nothing
mr officer, mr officer
obe funmi lede
mr officer, mr officer
if i no give am money
mr officer, mr officer
see you cant do me anyhow
korokomi shondo
mr officer
you cant push me to the wall
or we go enter kigbe
mr officer
you keep shouting pa paranpa pa pa pa pa
mr officer
but you cant do nothing
mr officer
you can do nothing
mr officer
ah ah ah
hol it. hol it
na light
now everybody come down
show me your particulars
kai you don die today
walahi
oga you be zombie (zombie)
zombie (zombie)
eh eh eh zombie (zombie)
oh na na na na na
you’re just a zombie (zombie)
eh eh eh zombie (zombie)
oh na na na
azonto
bayelsa wonnu jojo
jumoke wonnu jojo
nneka wonnu jojo
enitan wonnu jojo
bayelsa wonnu jojo
jumoke wonnu jojo
nneka wonnu jojo
enitan wonnu jojo
you don jam my motto
mr senator, mr senator
cus you drive a prado
mr senator, mr senator
you dey blow your siren
mr senator, mr senator
inside the go slow
mr senator, mr senator
see you cant do me anyhow
korokomi shondo
mr senator
you cant push me to the wall
or we go enter kigbe
mr senator
you keep shouting pa paranpa pa pa pa pa
mr senator
but you cant do nothing
mr senator
you can do nothing
mr senator
ah ah ah
do you know who i am
stop there
look at these young boys of now a days oh
park well
i will deal with you in this country
come down
take him away
take him
zombie (zombie)
eh eh eh zombie (zombie)
oh na na na na na
you are just a zombie (zombie)
eh eh eh zombie (zombie)
oh na na na
etigi
bayelsa wonnu jojo
jumoke wonnu jojo
nneka wonnu jojo
enitan wonnu jojo
bayelsa wonnu jojo
jumoke wonnu jojo
nneka wonnu jojo
enitan wonnu jojo
zombie (zombie)
azonto
bayelsa wonnu jojo
jumoke wonnu jojo
nneka wonnu jojo
enitan wonnu jojo
bayelsa wonnu jojo
jumoke wonnu jojo
nneka wonnu jojo
enitan wonnu jojo
zombie (zombie)
eh eh eh zombie (zombie)
oh na na na na na
you are just a zombie (zombie)
eh eh eh zombie (zombie)
oh na na na
azonto
wanmu jojo (repeatedly)
trybe records
eldee eeee
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu kaele bigger sosaside › lirik lagu esta noche – kaele bigger & sosaside
- kumpulan lirik lagu tlen huicani › lirik lagu ende que te vi – tlen huicani
- kumpulan lirik lagu maria muldaur › lirik lagu masters of war – maria muldaur
- kumpulan lirik lagu snix › lirik lagu suicide note – snix
- kumpulan lirik lagu niku jpn › lirik lagu 灯火 (lights) – niku (jpn)
- kumpulan lirik lagu middenweg › lirik lagu betalen! – middenweg
- kumpulan lirik lagu ll negar › lirik lagu 1725 – ll negar
- kumpulan lirik lagu richard marx › lirik lagu shame on you – richard marx
- kumpulan lirik lagu stephen sondheim › lirik lagu come play wiz me – stephen sondheim
- kumpulan lirik lagu jericho prince › lirik lagu gimme dat – jericho prince