lirik lagu believe in you – eljoe onoja
if n0body believe in you
at least make you believe yourself
if n0body encourage you
at least make u encourage yourself
if n0body pray for you
at least make you dey pray for you
if n0body love you
at least make you dey love yourself
na you be your best friend
na you be your prophet
no other person for this world fit take your place
why you dey worry about anything
believe in god
believe in you
na you be your best friend
na you be your prophet
no other person for this world fit take your place
why you dey worry about anything
believe in god
believe in you
kolebaje, kolebaje
if everybody lie to you
at least you tell yourself the truth
and if n0body makes you smile
at least you put a smile on you
if everybody lie to you
at least you tell yourself the truth
and if n0body makes you smile
at least you put a smile on you
na you be your best friend
na you be your prophet
no other person for this world fit take your place
why you dey worry about anything
believe in god
believe in you
na you be your best friend
na you be your prophet
no other person for this world fit take your place
why you dey worry about anything
believe in god
believe in you
kolebaje, kolebaje
believe in god
believe in you
that’s the formula
that’s the formula
kolebaje, kolebaje
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu w o l f c l u b › lirik lagu meet me in the bathroom – w o l f c l u b
- kumpulan lirik lagu loto riski › lirik lagu onlyfans – loto & riski
- kumpulan lirik lagu new found glory › lirik lagu for christmas sake – new found glory
- kumpulan lirik lagu barbara pravi › lirik lagu prière pour rester belle – barbara pravi
- kumpulan lirik lagu prismo › lirik lagu you got it – prismo
- kumpulan lirik lagu madison ryann ward › lirik lagu love&adoration – madison ryann ward
- kumpulan lirik lagu blanch › lirik lagu things – blanch
- kumpulan lirik lagu red wanting blue › lirik lagu drawing board – red wanting blue
- kumpulan lirik lagu evil horde › lirik lagu all men shall perish – evil horde
- kumpulan lirik lagu sestrumer › lirik lagu invisibili emozioni – sestrumer