lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu one chance – emma nyra

Loading...

one chance lyrics
hmmm
da di di, da di di, da di re n di re
da di di, da di di, da di re n di re
oh, na, nah
da di di, da di di, da di re n di re
emma nyra
(verse 1)
he said he wants me to be his mama
say for me, he go leave angela
hmm; stop telling me story; me got peace
na the same thing you tell gladys
gladys, oh, ohh
(hook)
me no want casanova
abegi, your ex*cobar [ex*cobar]
me no want casanova
abegi, your ex*cobar [ex*cobar]
(bridge)
da di di, da di di, da di dei
enere kinfo wa halla
da di di, da di di, da di dei
can’t be your baby mama
da di di, da di di, da di dei
all i want is a true lover
da di di, da di di, da di dei
ehh, le, le, lе ehii
(chorus)
ladies, any bobo wey too dеy lie
na one chance
ladies, if he don’t wanna show you his uncle
na one chance
ladies, if he dey do jaku jaku
na one chance
ladies, wetin you go do if that kind bobo come your way?
na to show am waka
show am sege
bui olla; tear opo
na to show am waka
show am sege
bui olla; tear opo
(verse 2)
na for your pocket
weda you get house for aso rock
na for your pocket
weda you dey push range rover sport
na for your pocket
weda you fine; you be the ladies’ man
na for your pocket
weda you get money plenty for bank
(bridge)
da di di, da di di, da di dei
enere kinfo wa halla
da di di, da di di, da di dei
can’t be your baby mama
da di di, da di di, da di dei
all i want is a true lover
da di di, da di di, da di dei
ehh, le, le, le ehii
(chorus)
ladies, any bobo wey too dey lie
na one chance
ladies, if he don’t wanna show you his uncle
na one chance
ladies, if he dey do jati jati
na one chance
ladies, wetin you go do if that kind bobo come your way?
na to show am waka
show am sege
bui olla; tear opo
na to show am waka
show am sege
bui olla; tear opo
(hook)
me no want casanova
abegi, your ex*cobar [ex*cobar]
me no want casanova
abegi, your ex*cobar [ex*cobar]
(bridge)
da di di, da di di, da di dei
enere kinfo wa halla
da di di, da di di, da di dei
can’t be your baby mama
da di di, da di di, da di dei
all i want is a true lover
da di di, da di di, da di dei
ehh, le, le, le ehii
(chorus)
ladies, any bobo wey too dey lie
na one chance
ladies, if he don’t wanna show you his uncle
na one chance
ladies, if he dey do jaku jaku
na one chance
ladies, wetin you go do if that kind bobo come your way?
na to show am waka
show am sege
bui olla; tear opo
na to show am waka
show am sege
bui olla; tear opo
(finale)
emix on the mix

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...