lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu phone – emmy songz

Loading...

intro:-

mlv on the
track baby!

yeah!!
emmy songz
yeah! ye-ah!!

girl you bad o!

pre-chorus:-

omo no dey form for me (yeh yeh)
i gat juice, gat sauce on me

omo you dey do anyhow, girl you dey do anyhow
make you no form for me

omo no dey form for me (yeh yeh)
i gat juice, gat sauce on me (uh yeh!!)

omo you dey do anyhow, girl you dey do anyhow
make you no form for me

chorus:-

don’t call my phone
if you no go love me (yeh)

omoge on dey form for me
i gat juice, gat sauce on me

don’t call my phone
if you no go love me (yeh)

omoge on dey form for me
i gat juice, gat sauce on me

don’t stop, turn up (eh hey)
too many girls, dem go turn up (eh hey)

i gat sauce we go roll up
me and my gee’s we go turn up (eh hey)

don’t stop, turn up (eh hey)
too many girls, dem go turn up (eh hey)

me and my gee’s we go roll up
i gat sauce and we roll up (eh hey)

verse 1:-

early in the morning, yeah eh
una, ye e ye
girl have been calling you, ye

bridge:-

girl you know the koko (ye-ah!)
me and my guy’s been loco

back then no owo
me na the guy way the girl been bobo

girl you know the koko (ye-ah!)
me and my guy’s been loco (eh!)

back then no owo
me na the guy way the girl been bobo

chorus:-

don’t call my phone (don’t call my phone)
if you no go lo-ve! me (if you no go love me)

omoge on dey form for me (yeah!!)
i gat juice, gat sauce on me

don’t call my phone (don’t call my phone)
if you no go lo-ve! me (if you no go love me yeh e eh)

omoge on dey form for me (un uh) i gat juice, gat sauce on me

don’t stop, turn up (eh hey)
too many girls, dem go turn up (eh hey)

i gat sauce we go roll up
me and my gee’s we go turn up (eh hey)

don’t stop, turn up (eh hey)
too many girls, dem go turn up (eh hey)

me and my gee’s we go roll up
i gat sauce and we roll up (eh hey)

verse 2:-

bottles on me
my eyes can’t see

say she getting tipsy on me
yeh yeh

body bad, yes i know (i know)
she wanna get naughty on me

bottles on me
my eyes can’t see

say she getting tipsy on me
yeh yeh

body bad, yes i know (i know)
say she’s getting naughty on me

bridge:-

girl you know the koko (ye-ah!)
me and my guy’s been loco

back then no owo (owo-o!)
me na the guy way the girl been bobo

(give god the glory)

girl you know the koko

(dem tell them story)
me and my guy’s been loco

(based on believe oh)

back then no owo!!
me na the guy way the girl been bobo (bobo!)

chorus:-

don’t call my phone (don’t call my phone)
if you no go lo-ve! me (if you no go love me)

omoge on dey form for me (yeah!!)
i gat juice, gat sauce on me (gat sauce on me)

don’t call my phone (don’t call my phone)
if you no go lo-ve! me (if you no go love me yeh e eh)

omoge on dey form for me, i gat juice i gat sauce on me

don’t stop, turn up (eh hey)
too many girls, dem go turn up (eh hey)

i gat sauce we go roll up
me and my gee’s we go turn up (eh hey)

don’t stop, turn up (eh hey)
too many girls, dem go turn up (eh hey)

me and my gee’s we go roll up
i gat sauce and we roll up (eh hey)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...