lirik lagu bless me – erigga feat. orezi
oh my gosh it’s dr. amir
say baba god bless me oh
as i dey hustle round the clock e oh (i dey hustle)
show me the way e yo
don’t let my time make e pass me oh (my lord)
i say na money i dey find, i nor get time for nonsense (lie lie)
no get time for story, na money i dey find
no time for paparazzi, no time for paparazzi (lie*lie)
na money i dey find
no time for paparazzi, no time for paparazzi
no time for paparazzi, no time for paparazzi (yeah)
dem say when man don dey old, e go dey sit down baff
i still young for the dough, i no fit sit down waff
wan make money follow dem oloye sit down laff
god if my money dey with you make dem bring down half
steady pressing*pressing, we no dey sleep for night
like witch for night, wey stroll commot go press person
dem say warri nor go favour me make i go lag
da*grin burst, but how much you give me put for bag?
chairmen wan k!ll me with advice for waff city
you drop bar, which one be why i no dey soundcity?
i just dey push myself the way i fit commot
key to success dey with me, but where the domot?
to come lagos no hard, transport fare easy
na to go back, how you wan take face the disgrace?
baba god you wetin me and you don talk
burst everywhere make ambode say, “who be this craze?”
say baba god bless me oh
as i dey hustle round the clock e oh
show me the way e yo (show me your way)
don’t let my time make e pass me oh
i say na money i dey find, i nor get time for nonsense (yeah, yeah)
no get time for story, na money i dey find
no time for paparazzi, no time for paparazzi (lie*lie)
na money i dey find
no time for paparazzi, no time for paparazzi
no time for paparazzi, no time for paparazzi (yeah)
ask google where money dey e dey show me error
dey speak uhrobo give me, “erigga weroh”
dem say person wey craze man don bite before
if e see mechanic dey come na once e dey take off
when i dey show them the moon dem dey look my finger
the only place dem dey hear me now na for their speaker
i be god for rap, even your pastor know
the way my album go worry men go pass gono’
if you really wan know how the road be for front
na people wey dey come back naim you suppose confront
a trip to the south commot, steady shampire
from track one to ending na steady fire
e get people for this industry wey nor spend million
no level, no show, label dey see period
i thank god today say the world hear my voice
no be my power, na god dey help the street voice
say baba god bless me oh
as i dey hustle round the clock e oh (round the clock)
show me the way e yo
don’t let my time make e pass me oh
i say na money i dey find, i nor get time for nonsense
no get time for story, na money i dey find
no time for paparazzi, no time for paparazzi (no time)
na money i dey find
no time for paparazzi, no time for paparazzi
no time for paparazzi, no time for paparazzi
wah gwan?
you wan tie stone to my leg
you wan smoke my loud?
it’s not allowed, comot here
alhaji orezi, erigga
are you ready?
burst up the place, highest, akpela
avegege, oya abeg for safety
put am down, shine your torch, i don go
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu casket raider › lirik lagu quarantined – casket raider
- kumpulan lirik lagu traumateatteri › lirik lagu syvyys – traumateatteri
- kumpulan lirik lagu 新山詩織 › lirik lagu 深夜高速 – 新山詩織
- kumpulan lirik lagu faun › lirik lagu tinta – faun
- kumpulan lirik lagu stereo japan › lirik lagu anthem – stereo japan
- kumpulan lirik lagu a ultima theoria › lirik lagu 42 – a última theoria
- kumpulan lirik lagu 茶太 › lirik lagu kaleidoscope – 茶太
- kumpulan lirik lagu 半田浩二 › lirik lagu 夢流れ – 半田浩二
- kumpulan lirik lagu ニホンジン › lirik lagu 映画監督 – ニホンジン
- kumpulan lirik lagu laurie darmon › lirik lagu juillet formiguères – laurie darmon