lirik lagu outro (wrong advice) – erigga paper boi
daddy sit down palour
mummy dey the kitchen
junior dey him room dey sit down dey listen
to some paper boi flow
but them no wan know oo
wetin paper boi they tell am when the volume low
i dey give a wrong advice (wrong advise)
i dey give ur daughter wrong advise (wrong advise)
i dey feed junior with wrong advise (wrong advise)
i dey give nnkechi wrong advice (wrong advise)
who tell you say make u read
who tell u say work dey
who tell say igbo dey k!ll
make i give you update
drop out of school be a big fool
like uncle luckie
carry ur kpo smoke your igbo
from monday to thursday
life fast why nor slow am with some codein trips
blow all your money on crack
and some mugada cheeks
oghene forbid mehn
na which kind rap be this
human being open him mouth
dey yan like cli_to_ris
later them go say na erigga dey spoil the kids
even me nor go fit enter rap dey halla cli_to_ris
daddy sit down palour
mummy dey the kitchen
junior dey him room dey sit down dey listen
to some paper boi flow
but dem no wan know
wetin paper boy dey tell am when the volume low
i dey give dem wrong advice (wrong advise)
i dey give ur daughter wrong advise (wrong advise)
i dey feed junior with wrong advise (wrong advise)
i dey give nnkechi wrong advice (wrong advise)
oh lord!
oh me no me
take your popsy key go steal
use him atm collect cash
carry 2 okpo with big yansh
before you go your house smoke like many wraps
of igbo if your sister talk dash am plenty slap
you fit still sell your mama single one na 20k
na your house you thief so police nor get any say
your pastor say you get demon
go ask am who he help
na igbo dey do you make he dey mumu himself
una house help fit still help you fit some good bl-wj-b
your papa get money u go fit make am with no job
daddy sit down palour
mummy dey the kitchen
junior dey him room dey sit down dey listen
to some paper boi flow
but dem no wan know
wetin paper boy dey tell am when the volume low
idey give dem wrong advice (wrong advise)
i dey give ur daughter wrong advise (wrong advise)
i dey feed junior with wrong advise (wrong advise)
i dey give nnkechi wrong advice (wrong advise)
oh lord!
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu joan jett › lirik lagu bad reputation [urgh! a music war] – joan jett
- kumpulan lirik lagu georgio › lirik lagu no future – georgio
- kumpulan lirik lagu nothing › lirik lagu the heavenly blue flu – nothing
- kumpulan lirik lagu killfuck › lirik lagu flip that cross – killfuck
- kumpulan lirik lagu scoop digital nas › lirik lagu selfish – scoop & digital nas
- kumpulan lirik lagu brygada kryzys › lirik lagu travelling stranger – brygada kryzys
- kumpulan lirik lagu band of holy joy › lirik lagu oh what a thing this heart of man – band of holy joy
- kumpulan lirik lagu amanda lindsey cook › lirik lagu shepherd (studio) – amanda lindsey cook
- kumpulan lirik lagu monsta x › lirik lagu party time – monsta x
- kumpulan lirik lagu slonk › lirik lagu holidays – slonk