lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu the erigma 2 – erigga paper boi

Loading...

[pre- chorus]

for this market when we dey so

na when him goods finish, them dey see as craze oh

i just gotta hustle for the money

i got bunch of people wey dey always look out for me

[chorus]

some of them wanna see me rise

some of them wanna see me fall

the hustle na the only price

little wonder when i give, i dey give my all

some of them wanna see me rise

some of them wanna see me fall

the hustle na the only price

little wonder when i give, i dey give my all

[verse 1]

who wahala naked follow no dey use english pray

oluwa sorry for me, ‘cause if this peace to spread.’

na instablog, but popular rapper don shift him brain

and if i die, rap for naija no go sweet again

f-ck the world, even though na me pr-ck go again

i don care, mhen them dey feel say i don sniff co–ine

or dey warri garage for night, dey thief people shame

but no, i dey studio dey pinch people brain

i dey worry, forget pikin when devil train

state of mind, omo i dey get who go ball-

dey watch p-rnhub inside church, hope say no vex

but this pastor, na office he open with brain

na feel at home, na him make visitor go spoil remote

no insult, but erigga and m.i. na goat

sorry for area, they no fit dey wait for jesus

still wait for us, so m after this chorus burst

[pre chorus]

for this market when we dey so

na when him goods finish, them dey see as craze oh

i just gotta hustle for the money

i got bunch of people wey dey always look out for me

[chorus] x2

some of them wanna see me rising

some of them wanna see me falling

the hustle na the only price

little wonder when i give, i dey give my all

[verse 2]

people are tired of the talking

everybody know say money na action

everybody know say money na action

people are tired of the talking

everybody know say money na action

everybody know say money na action

everybody know say money na action

[verse 3]

yeah, we all know for school, before the long sleeve na the short sleeve

take your time, before the boss trips, now the boss trips

take your time, how many time a n-gga lost sleep?

yeah, that’s the hustle for the fam because they must eat

shout to those born with a silver spoon

be like say they lost my own, malle no see for womb

papa na pastor one day, i had to ask

“how come even though we fast, papa the money no dey fast

abi god be no christian?”

to anybody listening

make i yarn you this wisdom

we up against the system

you gotta stay persistent

omo, life no be muscle

they tryna block your hustle

sometimes n0body loves you

warri no dey ever carry last, the worst na draw

that’s why i hustle hard, i can’t go back to what i was before

my number is, 0-8-0-1-2-3-4-7-9

please retweet, my customer fit dey your upon timeline my n-gga

[pre chorus]

for this market when we dey so

na when him goods finish, they dey see as craze oh

i just gotta hustle for the money

i got bunch of people wey dey always look out for me

[chorus] x2

some of them wanna see me rise

some of them wanna see me fall

the hustle na the only price

little wonder when i give, i dey give my all

[verse 4]

yeah, jite just call me for warri say area dey argue

m.i. k!ll erigga, na lie erigga k!ll am, shuu

i’m all about my goals dawg, forget where keeper dey

na pocket when no get money, ant dey stay inside dey

all i see, jealousy, industry, enemies

pharacies for warri, they be hating on me

no respect for the don, i dey watching my doings

no matter who wins, brother you can can’t my influence

na i go do am later na him make fowl no fit fly like other birds

this other verse na for my haters, like bobrisky

guy man go dey behave like girl, dey judge me

follow warri, area gossip mills

if area fit k!ll jesus, who be reverend father?

or erigga, middle fingers up, una father

na wisdom, the way jealousy dey mostly come

na, “i’m happy for you”

na them be that oh, run

area

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...