lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu i no wear pant – erigga

Loading...

who dae hold my lighter now
come where you
no dae take pass one drag oo (boy i tire oo)
wetin be your problem
you wan kolo (shu, wich kain man be this one?)
you wan put me for trouble
put me for ground, i no wear pant
no naked me, i no wear pant
put me for ground, i no wear pant
yo go naked me, i no wear pant
put me for ground
he pick shirt, he zip bag
he pick shoe, he call cab
through earpiece, he contact
enter lag, control loud
the iphone, go need charge
kbola hard, e need charge
e girlfriеnd, want do trad
she dump am, this one loud
ashawo show the girl bad
poco wan f*ck, shе wear pad
e provoke, slap slap am
police come handcuff am
where him been dae go? na ghana
no be so na, e plan am
soap wey e just do now now
spoil and e never hammer
e say no shaking oh*oh
shey na because of toto?
you dae fool your fellow your guy man
dae push me enter motor
you see this rain when beat me
go wash my car tomorrow
i sabi swim no fear
i no go drown inside my sorrow
e call guys to bail am
dem shock am, dae fail am
e look the gold, e weigh am
call aboki, e hail am
the hk where e dae gbo
na e classmate na e get am
you fit say e go easy
seniour boy don dae bet am
chairman throway e face
wey you stretch your back
you no know where you dey?
(yeah you no go regret am)
na ground you dey, cry your cry
my guy dey divert work for the office oo
(because you say i cry my cry, i cry wetin dae worry you?)
dae divert work oo, make dem cain am well well sho
(warri go wash plate)
is it not nigeria be this?
(this lip, slap am)
wey you oya dey sing for chairman
we wan hear, “amazing grace”
you no wise

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...