lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu formula – eroboy

Loading...

eroboy yeah
bad man
bad man

storm into place
where my men them dey
all the people wey dey talk
their calaku talk
as i put on my chains
where de girls dem dey
ice on neck
eroboy no play
storm into place
where my men them dey
all the people wey dey talk
their calaku talk
as i put on my chains
where de girls dem dey
ice on neck
eroboy no play

bad man what′s your formula
bad man what’s your formula
bad man bad man what′s your formula
bad man what’s your formula

kpangolo
oya make we vibe like panloco
make i ride you like a jangolo over

amma beamer
agba baller
annabella
na my lover
me go ball her
shey na gucci or wetin she want na prada
every friday we pop de champagne
and dom perignon dem people dem craze

bad man what’s your formula
bad man what′s your formula
bad man bad man what′s your formula
bad man what’s your formula
bad man what′s your formula
bad man what’s your formula
bad man bad man what′s your formula
bad man what’s your formula

storm into place
where my men them dey
all the people wey dey talk
their calaku talk
as i put on my chains
where de girls dem dey
ice on neck
eroboy no play

me i no go fit do too much
make dem no go fall me down
make i no go chop from plate
wey go chop me later
i remember when i was little living with my mother
in the city of aba
everything just turu hard
plenty people turn me down
make you no dey calm me down
me i just dey waka about
just to make sure i get de bag
step into de place
annabella
sarafina

bad man what′s your formula
bad man what’s your formula
bad man bad man what’s your formula
bad man what′s your formula

storm into place
where my men them dey
all the people wey dey talk
their calaku talk
as i put on my chains
where de girls dem dey
ice on neck
eroboy no play

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...