lirik lagu down – evih
woah woo woah woo woah woo
ey!
shawty always calliing
never forming
every time she be looking out for me
cause bad belle dem wanna run me down
lalalala…
back ina the days mama use to hold my ear
mama used to tell me
make i find the girl wey too fine
the one wey go love me for life
baby you know the top is under us
girl am loving you
and loving all your flaws flaws!
shawty like a melody in my head
i no dey play away she be holding me down…
la la la la la
shawty like a melody in my head
on the bed time show she be shutting it down…
la la la la la
shawty so fine..
she fine pass cartoon
on top my skin i go draw your tatoo
plugboy number 1 tycoon
i dey bite more than i really can chew
she no dey lie she dey always come true
i no dey find
she always come through
sliding in her dm make i no ever catch you
all your eye like say na kungfu
baby when you feeling lonely
baby i got youi’m here for you woo
any time you feeling h*rny
girl i cum through
baby when you feeling lonely
you can call upon me
me i dey by your side o
never leave you offside o x2
shawty like a melody in my head
i no dey play away she be holding me down
shawty like a melody in my head on the bed time show she be shutting it down…
shawthie x3 yeah
shawty like a melody in my head i no dey play away she be holding me down…
la la la la la
shawty like a melody in my head on the bed time
show she be shutting it down…la la la la la
baby when you feeling lonely
you can call upon me
me i dey by your side o
never leave you offside o x2
tycoooooonnnnn
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu nocivo shomon › lirik lagu subversivo – nocivo shomon
- kumpulan lirik lagu karson › lirik lagu rap melanżu i sportu – karson
- kumpulan lirik lagu sandra mccracken › lirik lagu from the rising of the sun (psalm 113) – sandra mccracken
- kumpulan lirik lagu grayscale season › lirik lagu pink mist – grayscale season
- kumpulan lirik lagu 21 bricks › lirik lagu more than this – 21 bricks
- kumpulan lirik lagu kanon grc › lirik lagu no limits – kanon (grc)
- kumpulan lirik lagu behrang ghodrati › lirik lagu adat – behrang ghodrati
- kumpulan lirik lagu h cape › lirik lagu don’t stop – h. cape
- kumpulan lirik lagu catherine corelli › lirik lagu your desperate world – catherine corelli
- kumpulan lirik lagu as within so without › lirik lagu my revelation – as within, so without