lirik lagu how long – evih
girly your whyne na kpaka mishi
be like you wun take my sanity
yeah
and if it’s alright
kele would you love me all night
calling your name when i’m sound asleep
me and you post to be 5 and 6
until the sunrise
omo pupa we go off light
if na double hustle
i go double for you
all the trouble for two
me no want you, for cruise
such a lonely one too longing only for you
shey you wun make i prove?
person mind, no dey show for face o
no long speech go fit motivate o
for how long you wun me to wait o
for how long wey i go dey wait o
person mind, no dey show for face
no long speech go fit motivate o
for how long you wun me to wait o
for how long wey i go dey wait o
i fit to scatter my savings kolo
kele i’m tired of running solo
dem no fit stop the abundant flow
a pile of money to form your pillow
my medicine na you
see as you dey make me overdo
baby i be baller no balu
girl i no fit to lose you
inspiration and my muse
kele you’re the only one i choose
yah e yah
if na double hustle
i go double for you
all the trouble for two
me no want you, for cruise
such a lonely one too longing only for you
shey you wun make i prove?
person mind, no dey show for face o
no long speech go fit motivate o
for how long you wun me to wait o
for how long wey i go dey wait o
person mind, no dey show for face
no long speech go fit motivate o
for how long you wun me to wait o
for how long wey i go dey wait o
girly your whyne na kpaka mishi
be like you wun take my sanity
yeah
and if it’s alright
kele would you love me all night
calling your name when i’m sound asleep
me and you post to be 5 and 6
until the sunrise
omo pupa we go off light
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu whoisdecaf › lirik lagu audacity – whoisdecaf
- kumpulan lirik lagu kylxo › lirik lagu lights out – kylxo
- kumpulan lirik lagu subcampeon › lirik lagu habitación – subcampeón
- kumpulan lirik lagu esna 에스나 › lirik lagu 카메라 뒤에서 (behind the camera) – esna (에스나)
- kumpulan lirik lagu j easy › lirik lagu intro – j-easy
- kumpulan lirik lagu criss blaziny › lirik lagu e complicat – criss blaziny
- kumpulan lirik lagu bitter camari › lirik lagu was this all a mistake – bitter camari
- kumpulan lirik lagu tomasz budzynski › lirik lagu bezsenność – tomasz budzyński
- kumpulan lirik lagu tweens of pop › lirik lagu crush – tweens of pop
- kumpulan lirik lagu entrails › lirik lagu dead by evil – entrails