lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu love stream – evih

Loading...

intro:
i just wanna ride with you baby
cruise cruise
smooth criminal
that typical
tycoooon

verse 1
shebi this is the kinda love mama use to warn me about
see gobe
see gbege
wahala dey

uh uh uh uh uh

anything wey you do
bad belle dem go run dia mouth
where you dey
na there i dey
to protect my dey

hook
because you fine
this our lovestream no go dry
shebi na your time so barbie whine
body dangerous i commit crime

whyyyy
shey make i die
if na corona we quarantine
i’ve been waiting for you long time
this one no be anybody concern

chorus
make you pour me water
o nana
omalicha
pour me holy water
o nana
omalicha han han

make you pour me water
o nana
omalicha
pour me holy water
o nana
omalicha han han

verse 2
sometimes i can’t deny
your beauty hypnotize
e nearly blind my eyes
i need you in my life

this time i want it now
for your body i fit spend my tithe
i think about you when i shyte
let’s ignite this night

omalicha complete no get complain
na the reason why i make you my bae
she get a smile wey go fit cure my pain
wor wor
kiri wor
wor wor

cause i can’t live without you
ma boo
it’s me and you
when you touch my body i dey mayewuuuuu

hook
because you fine
this our lovestream no go dry
shebi na your time so barbie whine
body dangerous i commit crime

whyyyy
shey make i die
if na corona we quarantine
i’ve been waiting for you long time
this one no be anybody concern

chorus
make you pour me water
o nana
omalicha
pour me holy water
o nana
omalicha han han

make you pour me water
o nana
omalicha
pour me holy water
o nana
omalicha han han

shebi this is the kinda love mama use to warn
me about
(oh lord)
my gad
see gobe
(oh lord)
see gbege
oh gad
wahala dey
oloun!! oloun

anything wey you do
bad belle dem go run dia mouth
(smelling mouth)
where you dey
na there i dey
to protect my dey

outro
if you sneeze i bless you
i protect you
i cover you gidigba like a virtue
if i be aboki you be my kettle
oh lord

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...