lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu burger – eyezy

Loading...

[intro: eyezy]
everything was moving so smoothly (ebelebe)
money no dey the life is confusing (yeee)

[chorus: eyezy]
burger oo burger oo (malaysia burger) burger oo burger oo (cambodia burger) burger oo burger oo (southy burger) burger oo burger oo (gh burger)

[verse 1: eyezy]
every hustlers get pay day, make eyezy sing “maga don pay”
pikin wen no chop how him wan play, when chairman broke him go complain
obio ovbarena ugono (ovbarena ugono) obio ovbarena ugono yee yee yee (ovbarena ugono)
when yawa dey we go stick together o (koko) no be that chikito when stand and gbaga o
give me money when i fit chop, no bring flower when i fall sleep o
wortemi money john the baptist forget the mugu when say you chop sh-t eee aaa

[chorus: eyezy]
burger oo burger oo (malaysia burger) burger oo burger oo (cambodia burger) burger oo burger oo (southy burger) burger oo burger oo (gh burger)

[pre-chorus: eyezy]
obio ovbarena ugono (ovbarena ugono) obio ovbarena ugono yee yee yee (ovbarena ugono)

[verse 2: eyezy]
wetin man no fit do naim be magic o,(magic ee) dem no fit make money dem say you chop sh-t o.(chop sh-t ee)
dem just wan talk anyhow cus dem no fit meet up o, allow dem junze anyhow cus you lead dem back up o
all my brothers for malay (spray me the money), all my ballers for uk, ( i say make you spray me the money)
all my burgers for southy egbeee (fresh connect) all my ballers for gh oya spray me the money

[chorus: eyezy]
burger oo burger oo (malaysia burger) burger oo burger oo (cambodia burger) burger oo burger oo (southy burger) burger oo burger oo (gh burger)

[pre-chorus: eyezy]
obio ovbarena ugono (ovbarena ugono) obio ovbarena ugono yee yee yee (ovbarena ugono)

[outro: eyezy]
south africa burger ovbarena ugono yee yee yee (ovbarena ugono)
gh burger ovbarena ugono (ovbarena ugono)
nigeria burger ovbarena ugono ee ee ee (ovbarena ugono)
uk,america o ee ee ee (ovbarena ugono)
indonesia, china india (ovbarena ugono)
oluwa eyezy ee ye ye ye (ovbarena ugono)
enough respect (o’fresh)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...