lirik lagu o wa – falz & tekno
[intro: tekno]
ey, ey, ey, ey, ey, ey
uhn, uhn, uhn, uhn, uhn, uhn
k!ll person for there
go hustle for there (chillz made it)
go [?] for there
[verse 1: falz, tekno]
na so dem dey do (olololo)
pack everybody like sardine
we dey gallivant up and down
forget say body no be machine (body no be machine)
all the tax wey we generate
why the cash no dey circulate?
and when we start to calculate
everybody come dey agitate
[chorus: falz, tekno, both]
ojota, o wa
owa oh, owa
agege, o wa
owa oh, owa
ojota, o wa
owa oh, owa
agege, o wa
owa oh, owa
[verse 2: falz, tekno]
give me mineral
pass me the gala
hustle critical
we no fit retire
o jọ cinema
e don turn wahala
many animal dey put on agbada
i get medicine wey dey cure anything
e dey cure poverty, bring prosperity
many things, many things
everyday, we dey see many things
because
it’s a critical reaction
my country no get formation
oloun, for your information
population dey for prostitution
i say dem mama, dem papa
dem dey cry
dem no know how pikin dey kpai
money no dey, he dey drink kai*kai
kai, haba baba na
[chorus: falz, tekno, both]
ojota, o wa
owa oh, owa
agege, o wa
owa oh, owa
ojota, o wa
owa oh, owa
agege, o wa
owa oh, owa
[verse 3: falz, tekno]
give me mineral
pass me the gala
see i know sikira
she don hustle tire
the way she dey work, suppose wear designer
but she no be baller, she no know dybala
i talk my own
i don dey go
conductor own
he stop for road oh
you get money
you chop alone
e run belle
you purge alone oh
why you no give me change (change) i para
dem dey do us ojoro oh
i curse the driver, i tell conductor say “waka”
dem dey do us ojoro oh
stop the motor i need to come down, i tire
dem dey do us ojoro oh
patapata everything we scatter
we dey face wahala
dem dey do us ojoro oh
[chorus: falz, tekno, both]
ojota, o wa
owa oh, owa (owa, owa, oh)
agege, o wa
owa oh, owa (owa, owa, sẹ)
ojota, o wa
owa oh, owa (wey change, where?)
agege, o wa
owa oh, owa
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu ryan parker › lirik lagu this land was made for anarchy – ryan parker
- kumpulan lirik lagu vs whiteface › lirik lagu time and time again – vs whiteface
- kumpulan lirik lagu yener cevik › lirik lagu töre – yener çevik
- kumpulan lirik lagu zo lonzo ball › lirik lagu man in the mirror – zo (lonzo ball)
- kumpulan lirik lagu aviv geffen אביב גפן › lirik lagu ahavnu – אהבנו – aviv geffen – אביב גפן
- kumpulan lirik lagu anthony wong 黃耀明 › lirik lagu 住 (to live) (簡體字/simplified characters) – anthony wong 黃耀明
- kumpulan lirik lagu 7 toun › lirik lagu bouhali | بوهالي – 7-toun
- kumpulan lirik lagu unite 2 feu › lirik lagu faut arrêter de pleurer, petit frère – unité 2 feu
- kumpulan lirik lagu potatofarm71 › lirik lagu my dick hurts – potatofarm71
- kumpulan lirik lagu vaya futuro › lirik lagu sol en la frente – vaya futuro