lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu parampe – falz

Loading...

[intro]
…want from a n*gga imma told her
what she really want from a n*gga imma told her

[verse 1]
shebi na person wey no dey looku road dey fall down pere
asa penpele, asa penpele
shebi na person wey don give up, wey don f*ck up ele
asa penpele, asa penpele
i give you proper condition no dey formu (no dey form)
and if dem want to confuse me i give dem puzzle (give dem puzzle)
as i be master for game no be muscle (no be muscle oh ehh)
e no get the kele wey i talk to, wey she no go follow
[chorus]
parampe oh (pampa re rah)
dem dey blow me parampe oh (pampa re rah)
parampe oh (pampa re rah rah rah rah pampa re rah)
dem dey blow me parampe oh
parampe oh (pampa re rah)
she dey blow me parampe oh (pampa re rah)

parampe

[verse 2]
monkey never dull whenever e don see banana to chop chop
kilon wa n so ?
isokuso no dey bring result
no try me omo you go test and test you no fit reach my side
you no go fit reach my side
kilon wa n so ?
kilo tun so, no dey waste my time

[pre*chorus]
i give you proper condition no dey formu
no dey form
and if dem want to confuse me i give dem puzzle
give dem puzzle
as i be master for game no be muscle
no be muscle oh ayy
e no get the kele wey i talk to, wey she no go follow
[chorus]
parampe oh (pampa re rah)
dem dey blow me parampe oh (pampa re rah)
parampe oh (pampa re rah rah rah rah pampa re rah)
dem dey blow me parampe oh
parampe oh (pampa re rah)
she dey blow me parampe oh (pampa re rah)
parampe oh (pampa re rah rah rah rah pampa re rah)
dem dey blow me parampe oh
parampe

[outro]
…want from a n*gga imma told her
what she really want from a n*gga imma told her
what she really want from a n*gga imma told her
what she really want from a n*gga imma told her
what she really want from a n*gga imma told her
what she really want from a n*gga imma told her
what she really want from a n*gga imma told her
what she really want from a n*gga imma told her
pararera rararera
pararerararapaa..

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...