lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu amen – fazzy

Loading...

intro:
somebody call m name o, fazzy baby yeh yeh

verse 1:
tori pe o ti l’owo ma lo pe paadi e l’ole yeh
no be today i start to dey grind
i thank god for where i dey today eh
no be only you go dey ah
o dami l’oju pe ona mi ma la
oni lari ko se eni to mo ola
akoko wa ko ni koja wa yeh
me i dey hustle hard
wan make my people proud
i wanna go viral
dem dey show me love all time

hook:
every where i go dem go follow oh
if dem no get dem go borrow
dey want the small boy blow oh
na dem dey lift my load

chorus:
a ma l’owo… amen 2xce
a ma l’owo… amen 2xce

verse 2:
because say you get no mean say me i no go get oh
yeh hey yeh
odo to gbagbe orisun l’agbe
my brother take am jeje
eh eh eh….
everybody wey dey show me love
may god bless you all
and i love you all
very soon your boy go blow
temi na ma l’owo
i no go forget igi leyin ogba mi ti o je k’aso o jabo le oh yeh
mi o ma ni gbagbe e, ojo ti mi o ri je my people no go chop
say, i am grateful for all what you’ve done for me
i’m gonna pay you, mi o ni y’afibi su olore

hook:
every where i go dem go follow oh
if dem no get dem go borrow
dey want the small boy blow oh
na dem dey lift my load

chorus/outro:
a ma l’owo… amen 2xce
a ma l’owo… amen 2xce…

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...