lirik lagu my side – feezyana
heyyo, not ah likkle vibe
big batty girl say you bad oo
shoot your shot like a rambo
and you know as e dey go
ama set you free like a jango
shey you go dey my side oo
abi make i come your side
we go vibe all night
see i wanna make you mine
shey you go dey my side oo
abi make i come your side
we go vibe all night
see i wanna make you mine
ah say look into my eyes o
see your back like a cargo
you can come and chill in my bando
fine sweet girl eminado
wetin you carry opor gan
i jus wanna give you all my ripe pawpaw
iwo nikan mofe mari non stop
tie me for one corner like a crop top
mih so fresh and you know me bad like that
naughty gyal make that booty bounce like that
and you know i’m a mood
dem shudda know not ah likkle vibe like that
big batty girl say you bad oo
shoot your shot like a rambo
and you know as e dey go
ama set you free like a jango
shey you go dey my side oo
abi make i come your side
we go vibe all night
see i wanna make you mine
shey you go dey my side oo
abi make i come your side
we go vibe all night
see i wanna make you mine
me so fresh, me so fresh fresh fresh like that
naughty girl make tha booty bounce like that
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu naughty alice flore npcs › lirik lagu reborn a queen – naughty alice, flore & npcs
- kumpulan lirik lagu dadash 420 › lirik lagu talk to me nice – dadash 420
- kumpulan lirik lagu praxiz › lirik lagu lana – praxiz
- kumpulan lirik lagu ryt path › lirik lagu hands in the air – ryt path
- kumpulan lirik lagu alex mali › lirik lagu this and that – alex mali
- kumpulan lirik lagu coyote wall › lirik lagu roll thunder roll – coyote wall
- kumpulan lirik lagu матвеееей matveeeej › lirik lagu буду собой (budu soboj) – матвеееей (matveeeej)
- kumpulan lirik lagu madison beer › lirik lagu cherries – madison beer
- kumpulan lirik lagu causality › lirik lagu of pride and chains – causality
- kumpulan lirik lagu sucioperro › lirik lagu blonde parade – sucioperro