lirik lagu look and laugh – fela kuti
“since long time, i never write new tune
long time i never sing new song
long time i never write new tune
long time i never sing new song
many of you go dey wonder why, your man never sing new song
many of you go dey wonder why, your man never write new tune
my brother no be so, tabi, no be say i wan keep quiet
my brother no be say i no wan write new song for you to make you think and happy
wetin i dey do be say
wetin i dey do be say
i say wetin i dey do seh?
i dey look and laffu
shey the tings we me and you
don see for this country
no reach for me
to dey looku and laffu
wetin i no sing
about, in this country
sing sing sing
till dem come
come charge me
with armed robbery
seh, i must looku and laffu
inside this no head no tale
same water no light still day
shagari himself say
the economy of the coun-tu-ry is collapsing
then those old people
with ‘da [?] in one eye
carry walking stick come on too
with ah pp ‘ay, no ppp
hey, hey
who say ppp? nah pp ’ay
oooh!
all for 1983
go ‘head and laugh-u
i musta’ looku and a laugh-u
go ‘head and laugh-u
all for 1983
go ‘head and laugh-u
i musta’ looku and a laugh-u
go ‘head and laugh-u
wait ’till ya’ no sing
about in this country
sing, sing, sing
go ‘head and laugh-u
till them come
go ‘head and laugh-u
come ‘a charge ‘a me
go ‘head and laugh-u
for armed robbery
go ‘head and laugh-u
i musta’ looku and a laugh-u
go ‘head and laugh-u
i musta’ looku and a laugh-u
go ‘head and laugh-u
i musta’ looku and a laugh-u
go ‘head and laugh-u
i musta’ looku and a laugh-u
go ‘head and laugh-u
ha ha ha ha
hee hee hee hee
ha ha ha ha
hee hee hee hee
i chuckle too
hey
i chuckle too
hey hey
i chuckle too
hey
i chuckle too
hey hey
i chuckle too
hey
i chuckle too
hey hey
i chuckle too
hey
i chuckle too
hey hey
ohhh!
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu prodigee me › lirik lagu broken heart – prodigee (me)
- kumpulan lirik lagu billy momo › lirik lagu wishing ain’t no sin – billy momo
- kumpulan lirik lagu the key of awesome › lirik lagu bon appétit – the key of awesome
- kumpulan lirik lagu will tell › lirik lagu throw it up – will tell
- kumpulan lirik lagu helena paparizou › lirik lagu έτσι κι έτσι (etsi ki etsi) – helena paparizou
- kumpulan lirik lagu andrea von kampen › lirik lagu teton – andrea von kampen
- kumpulan lirik lagu sofa express › lirik lagu except you – sofa express
- kumpulan lirik lagu justinrpg › lirik lagu i hate this windows vista tonight – justinrpg
- kumpulan lirik lagu angelo mota › lirik lagu i hate you – angelo mota
- kumpulan lirik lagu ylc › lirik lagu yung leshuy – живу как хочу – ylc