lirik lagu open & close – fela kuti
this is a new dance
called open and close
we’re going to sing and tell you
about open and close
i want to tell you a story
no be story o
i beg
i want to tell you a story
no be story o
i want to tell you a story
e no be story?
at all, very very at all
very very at all
dey say e no be story o
the tin wey e be
dem go tell us now
i want to tell you a story
no be story o
i want to tell you a story
wetin he be o o
ah
e be dance
wetin e be o o, ah
tell me wetin dem dey call am
open and close
tell me wetin dem dey call am
open and close
put your leg and arm together
open and close
put your leg and arm together
open and close
throw your leg and arm away
open and close
throw your leg and arm away
open and close
bend your yansh like black man
open and close
bend your yansh like black man
open and close
open and close o
open and close
ah, ah, ah
open and close
ah, ah, ah
open and close
oooo, ah
i want to show you
how to do open and close
all you have to do
is just open your arms and legs at the same time
and close your legs and arms at the same time
to the beat
like this
open, close
open, close
open, close
open, close
open and close
open and close
open and close
open
i want to tell you a story
no be story o
i want to tell you a story
wetin he be o o, ah
e be dance
wetin he be o o, ah
e be dance
tell me wetin dem dey call am
open and close
tell me wetin dem dey call am
open and close
put your leg and arm together
open and close
throw your leg and arm away
open and close
bend your yansh like black man
open and close
ah, ah, ah
ah, ah, ah
eh, open and close
open and close
open and close o
open and close
ah, ah, ah
eh!
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu whissell › lirik lagu it’s going down – whissell
- kumpulan lirik lagu luther dickinson › lirik lagu mean ol’ wind died down – luther dickinson
- kumpulan lirik lagu niki the dove › lirik lagu play it on my radio – niki & the dove
- kumpulan lirik lagu just name › lirik lagu софиты (sofitu) – just name
- kumpulan lirik lagu 4trackboy und echomann › lirik lagu atomic love affair – 4trackboy und echomann
- kumpulan lirik lagu nightmare million › lirik lagu cover of gone tomorrow here today by deuce – nightmare million$
- kumpulan lirik lagu mc ticole › lirik lagu medley do ticolé – mc ticolé
- kumpulan lirik lagu the official nasty › lirik lagu denace – will not – the official nasty
- kumpulan lirik lagu koda › lirik lagu emerald dreams – koda
- kumpulan lirik lagu syrup16g › lirik lagu バリで死す (bali de shisu) – syrup16g