
last mugu - femi kuti lyrics
e commot for house him knack him tie him knack him coat
last mugu
inside this hot sun see as him dey sweat him dey sweat like goat
last mugu
the year 2000 don come african still never see road
last mugu
be african wey carry foreign things for head reject him own
last mugu
be african wey dey look down on him culture and heritage
last mugu
be african wey no wan free himself from colonial bandage
last mugu
be african leaders wey dey steal our money and resources
last mugu
visionless leaders no fit africa on levеl of world forces
last mugu
last mugu na ode pata pata o o
last mugu
if dém call you last mugu my brother him no good е o
last mugu
last mugu na ode pata pata o o
last mugu
if dém call you last mugu my sister him no good e o
last mugu
Random Song Lyrics :
- visionary fields - backlash lyrics
- lonely - russo (band) lyrics
- all of me - juice wrld lyrics
- 雪女 (yuki onna) - waa wei 魏如萱 lyrics
- will not make me - self critic lyrics
- let me explain - carolena lyrics
- black friday - sina (italia) lyrics
- fools rush in - rodney dangerfield lyrics
- good morning, bus ride - brandon harrod lyrics
- никотин (nicotine) - kolibri lyrics