lirik lagu sorry sorry – femi kuti
if my eyes no decieve me
and na true be things my ears dey hear
politicians and soldiers make e meeting
our country dem wan repair
dem dey make like say
dem know o know
say na dem a spoil our country so
as dem dey dabaru am dey o
na so my people dey follow o o
i sorry sorry o, i sorry for nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for africa
sorry sorry o
i sorry sorry o, i sorry for nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for africa
sorry sorry o
as we [never get decided]…
look my friends
dem no like to hear word
na to dey follow follow, follow dem enemies
like zombie, dem dey go dey march dey go
dey fight for other people
wey spoil nigeria so
these politicians and soldiers
dem be one and the same
no one different [from] the other
my people no wan know
but with kind of leaders
africa no get hope
africans will suffer
we go suffer reach our bone
i sorry sorry o, i sorry for nigeria,
i sorry sorry o, e gba mi o
sorry sorry o
i sorry sorry o, i sorry for nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for africa
i sorry sorry o, e gba mi o
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu sanda beach › lirik lagu hood stars – sanda beach
- kumpulan lirik lagu hatik › lirik lagu sous à faire – hatik
- kumpulan lirik lagu lady blackbird › lirik lagu did somebody make a fool out of you – lady blackbird
- kumpulan lirik lagu umsy takizava dekma › lirik lagu claude – umsy, takizava & dekma
- kumpulan lirik lagu xixcris › lirik lagu flor de loto – xixcris
- kumpulan lirik lagu prime aus › lirik lagu for the first time – prime (aus)
- kumpulan lirik lagu joyce webb › lirik lagu after you’ve gone – joyce webb
- kumpulan lirik lagu loic nottet › lirik lagu nuit blanche – loïc nottet
- kumpulan lirik lagu yaochen › lirik lagu lonely – yaochen
- kumpulan lirik lagu donguralesko › lirik lagu z dala od ludzkich siedzib – donguralesko