lirik lagu pressure – femily
make i just dey thank god
cus every trouble be like bus stop
for this jungle wey we dey e be long run
n0body know wetin go end us
or help us
n0body n0body holy
somebody, somebody pass me my poli
for the ghetto everybody get a story na
no gut no glory naaah
buh now my body weak sotey i no get strength again
everyday i′m smoking weed and i’m going insane
every night i′m hustling
buh my day no dey pay na now
(ouh oo)
i dan smoke i dan high again
wetin go be go be
i dan stop to dey force am
(i no like to dey para)
if i broke i am lazy
f who dey cap that
(ko kan aye)
n0body be ur brother
no dey foh na me talk am
(no dey foh no dey stress am)
i no like to dey bother
if no be money matter
oh no no no
this sh*t got me screaming
only god
only god fito save me
save me
save me
save me before it’s too late
yeeeh yeeh
make i stop dey worry
me i no fit shout no loud am
nigaz check me jah balance
steady grind with zero balance
kip my head up take my chance
my picture i’m painting
my pencil keep fading
i keep contemplating
they keep underrating
future frustrating
then i stop the complaining
me i look up for mercy
and i pray for the blessings
wetin go be go be
i dan stop to dey force am
(i no like to dey para)
if i broke i am lazy
f who dey cap that
(ko kan aye)
n0body be ur brother
no dey foh na me talk am
(no dey foh, no dey stress am)
i no like to dey bother
if no be money matter
oh no no no
this sh*t got me screaming
only god
only god fito save me
save me
save me
save me before it′s too late
yeeeh yeeh
make i stop dey worry
(outro)
yarham allah (god have mercy)
allah niemat ealaa alniema (god have grace upon grace)
ot ye eh
femily
(written by akomolafe oluwanifemi)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu lindsay schoolcraft › lirik lagu dangerous game – lindsay schoolcraft
- kumpulan lirik lagu agentz › lirik lagu it hurts to say goodbye – agentz
- kumpulan lirik lagu lil snupe › lirik lagu ballin’ in the mix – lil’ snupe
- kumpulan lirik lagu pimp c › lirik lagu wood wheel – pimp c
- kumpulan lirik lagu blue lizard method › lirik lagu autumn leaves – blue lizard method
- kumpulan lirik lagu kaizen kultur › lirik lagu realiztion(soul music) – kaizen.kultur
- kumpulan lirik lagu c t r › lirik lagu outro – c.t.r
- kumpulan lirik lagu lucas masciano › lirik lagu pirata (feat. rafa pons) – lucas masciano
- kumpulan lirik lagu gotay › lirik lagu primer dia – gotay
- kumpulan lirik lagu donny goines › lirik lagu barbarians – donny goines