lirik lagu bandana – fireboy dml
[intro]
p*
[pre*chorus: fireboy dml]
lowkey
all of them don dey notice
i’m not joking
all my guys dem dem know me
since ‘06
i’ve been writing this story
i no be og
but if you ask dem, dem know me
[verse 1: fireboy dml]
i no dey blow trees
orin lo n yi mi lori
music chose me
just know this and know peace
i dey lowkey
but i’m never lonely
s*xy ladies
come whine fi me slowly
[chorus: asake]
na the love wey i see
na him wey give me liver
i be ghetto boy i be sinner
fear n0body only jehovah
and i thank the lord i dey go far
usain bolt, mo d’aleba
shoutout si awon temi ninu sh*tta
bandana lori bi ti 2 pac
midnight walkers, karashika
dem never see me coming (jo jo jo jo jo)
see me coming (l’eko)
mo gbe wan ni ‘is coming’ (e yeah, e yeah yeah o)
naija boy wey dey go foreign (dey go foreign)
wey go foreign (dey go foreign)
oshe mr. money
[verse 2: fireboy dml]
i’m never weak
i never cease
till eternity
i’m on fire
my legacy will not die
my family is for life
where dem dey?
who dem be? (awon da?)
dem go craze
dem go tire
dem go say
dem go say
dem no know wetin dey sup
[pre chorus: fireboy dml]
but lowkey
all of them don dey notice
i’m not joking
all my guys dem dem know me
since ‘06
i’ve been writing this story
i no be og
but if you ask dem, dem know me (gi gi gi* giddem)
[chorus: asake]
na the love wey i see
na him wey give me liver
i be ghetto boy i be sinner
fear n0body only jehovah
and i thank the lord i dey go far
usain bolt, mo d’aleba
shoutout si awon temi ninu sh*tta
bandana lori bi ti 2 pac
midnight walkers, karashika
dem never see me coming (jo jo jo jo jo)
see me coming (l’eko)
mo gbe wan ni ‘is coming’ (e yeah, e yeah yeah o)
naija boy wey dey go foreign (dey go foreign)
wey go foreign (dey go foreign)
oshe mr. money
dem never see me coming
see me coming
mo gbe wan ni is coming
naija boy wey dey go foreign
wey go foreign
oshe mr. money
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu solarbialas › lirik lagu sb maffija – solar/białas
- kumpulan lirik lagu kay mill › lirik lagu traphouse chamber – kay mill$
- kumpulan lirik lagu papa roach › lirik lagu thrown away/tight rope – papa roach
- kumpulan lirik lagu belle and sebastian › lirik lagu we rule the school – belle and sebastian
- kumpulan lirik lagu jao › lirik lagu a última noite – jao
- kumpulan lirik lagu formula v › lirik lagu ahora estoy enamorado – formula v
- kumpulan lirik lagu young dolph › lirik lagu get this money – young dolph
- kumpulan lirik lagu akono miles › lirik lagu phantom – akono miles
- kumpulan lirik lagu jay soul › lirik lagu mommy – jay-soul
- kumpulan lirik lagu la smala › lirik lagu chaque coup fait de l’effet – la smala