lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu nigeria remix – flamez boy

Loading...

flamez boy nigeria remix ft spleen boi

intro
ya, williamdosky spleen boi

sound 2

flamez boy

verse 1 (flamez boy)
nigeria we were blessed by god oh
and the people wanna turn it into curse oh
love is when you want all of us to flow
not you to flow and let others slow
maximize your love and let others to grow
so me gat one thing to say

chorus (flamez boy & spleen boi)

allow love to lead
while we keep shouting one big nation while we are never one
allow love to lead
politician k*lling, other f*ghting just imagine the shame
allow love to lead yeah
i wonder how long e go take us to know say we don’t know the way
allow love to lead
we don’t know, we don’t know
verse 2 (spleen boi)
education is the key, but for naija e no dey work
literate before you chop u gaz to work
freedom 1960 but country still dey b like war
ya

when i wake up in the morning i give thanks to god
father anyhow i flow make you rule my world
make this hustle no too long, make i turn to boss
mumsy tears don dey hang, no just let am fall

back ina days wey we suffer for school
everyday and night we gaz to read our book
no job to do so we dey do kpo*kpo
no food to chop so we gaz to eat puff*puff

my phone dey down, no money now, am left with 2 bar
now i no get money, no one dey asked for my number
when i get the money, you go like to be my member
no government work for me, because i no be their family member

chorus (flamez boy & spleen boi)

allow love to lead
while we keep shouting one big nation while we are never one
allow love to lead
politician k*lling, other f*ghting just imagine the shame
allow love to lead yeah
i wonder how long e go take us to know say we don’t know the way
allow love to lead
we don’t know, we don’t know
verse 3 (flamez boy)
“flamez boy things”

here we go, corruption everywhere for my nation
bribery don dey reign, e don dey turn to our nature
politician still dey loot, e don dey b their main chop
me wey no want steal, mean say na only god go save us

giant of africa, but some country beat us 8*1
big men with our doe, just dey waste the money make call
every morning on tv some just dey dey waste talk
while i never chop, n0body ready to help us

what’s the need? why we encourage education
when graduate dey for street, some come dey underrate them
i go dey for corner, my mind go dey on contemplation
no nepa light to enjoy, no effective transportation

body just dey weak, based on too much calculations
i sleep for 5 hours, rest time body on vibration
if we press for long, which time go be for celebration
when we just dey push, and no sign of elevation

chorus (flamez boy & spleen boi)

allow love to lead
while we keep shouting one big nation while we are never one
allow love to lead
politician k*lling, other f*ghting just imagine the shame
allow love to lead yeah
i wonder how long e go take us to know say we don’t know the way
allow love to lead
we don’t know, we don’t know

williamdosky spleen boi

ah flamez boy on this

produced by: playboy(2bright)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...