lirik lagu betta – flash
world wide in my country ..everybody know me well o !
no wannn !!
(see!)
sometimes , sometimes
the things i read online
e dey make me want to dey para o
how man go fit kpai another o
africans we dey try..
and i know it’s one step at time (but tell me)
how man dey go dey sweat find money o
when government dey ragabonmi o
see felix..ask felix !!
weting happen the last time wey we go chill o !!
couple blocks away from where we live
as light e no dey we say make we go drink ooooo…
be like say cloth e don scarce
cuz even thief sef don dey dress like police o !
if you ask felix how the matter be
e go say my brother na god dey protect person oooh
under the canopy x 2
the baba of security..
hammer us security eh eh..
under your canopy x 2
the baba of security..
hammer us security eh eh ..
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu tokes_ec › lirik lagu trust me – tokes_ec
- kumpulan lirik lagu a p chapo › lirik lagu might as well – a.p. chapo
- kumpulan lirik lagu ash ft moonessa › lirik lagu shores – ash (ft. moonessa)
- kumpulan lirik lagu so la lune › lirik lagu freestyle theia – so la lune
- kumpulan lirik lagu dopha › lirik lagu voicemail 2007 (interlude) – dopha
- kumpulan lirik lagu mbnel › lirik lagu keep it 100 – mbnel
- kumpulan lirik lagu hayce lemsi › lirik lagu clout – hayce lemsi
- kumpulan lirik lagu rich people › lirik lagu apropos – rich people
- kumpulan lirik lagu metsy › lirik lagu diss track feromonas – metsy
- kumpulan lirik lagu boofpaxkmooky › lirik lagu no clue – boofpaxkmooky