lirik lagu odiro easy – flavour
this one no bi yoh yoh eazy
so make u dey take am small small
let’s go like this
ojalipopo eh ukwunwababy eh
ojalipopo eh ukwunwababy eh
ekene menu jesus
for making today a better day
biggy biggy joliooooo
i waka comot from house to work
to see watin man go fit chop
ifuwa ha di ri easy oyorima
i see some people wanna pull me down
i see some people wanna push me down
they can neva neva stop me now
maka na jesus dey by my side
give me one bottle one bottle of alcoholoo
make i drink away my sorrow
make i chaki chaki dеy go
becos ifuwa ha di ri easy ooo
i ma si na o di easy oo
lifе no easy brother oo
i ma si na o di easy oo
odigi de odigi i puta no boh waya waya
odigi de odigi e pachi ri fe waya waya
odigi de odigi e mechi ri ma waya waya
maka na e nu uwa i ma we no di le easy ooo
e maka na ka ra guawa
o kwa flavour na ba nah
agwu mu bu ojeba e we ilo oyorima
i waka comot from money plaza
i take am back to bubbles plaza
i waka to citi center
i take am back to villa tuscany
i see some people wanna porokoto
i see some people don dey popopopo
i go to ghana dem dey porotopo
i see for togo dem dey popoto
give me one bottle one bottle of acoholoo
make i drink away my sorrow
make i chaki chaki dey go
becos ifuwa ha di ri easy ooo
i ma si na o di easy ooo
life no easy brother oo
i ma si na o di easy ooo
odigi de odigi i puta no boh waya waya
odigi de odigi e pachi ri fe waya waya
odigi de odigi e mechi ri ma waya waya
maka na e nu uwa i ma we no di le easyoo
odigi de odigi i puta no boh waya waya
odigi de odigi e pachi ri fe waya waya
odigi de odigi e mechi ri ma waya waya
maka na e nu uwa i ma we no di le easy ooo
uh l need everybody in the house to join me
make we dey shake am small small
let’s go ojalipopo eh ukwunwababy eh
ojalipopo eh
i see some people wanna porokoto oyorima
i see some people don dey popopopo
i go to ghana dem dey porotopo
i see for togo dem dey popoto
give me one bottle one bottle of acoholoo
make i drink away my sorrow
make i chaki chaki dey go
becos ifuwa ha di ri easy ooo
i ma si na o di easy ooo
life no easy brother oo
i ma si na o di easy ooo
odigi de odigi i puta no boh waya waya
odigi de odigi e pachi ri fe waya waya
odigi de odigi e mechi ri ma waya waya
maka na e nu uwa i ma we no di le easyoo
odigi de odigi i puta no boh waya waya
odigi de odigi e pachi ri fe waya waya
odigi de odigi e mechi ri ma waya waya
maka na e nu uwa i ma we no di le easy ooo
becos ifuwa ha di ri easy ooo oyorima
i ma si na o di easy ooo
life no easy brother oo
i ma si na o di easy oo
odigi de odigi i puta no boh waya waya
odigi de odigi e pachi ri fe waya waya
odigi de odigi e mechi ri ma waya waya
maka na e nu uwa i ma we no di le easyoo
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu ida redig › lirik lagu se mig – ida redig
- kumpulan lirik lagu rock eupora › lirik lagu new perspective – rock eupora
- kumpulan lirik lagu garbtron › lirik lagu u.s. parliament – garbtron
- kumpulan lirik lagu arid pop › lirik lagu another – arid (pop)
- kumpulan lirik lagu caroline › lirik lagu hope – caroline
- kumpulan lirik lagu bishop nehru › lirik lagu ain’t you nathaniel b? – bishop nehru
- kumpulan lirik lagu jutsu43 › lirik lagu une amie – jutsu43
- kumpulan lirik lagu addy faith › lirik lagu left out – addy faith
- kumpulan lirik lagu savannah re › lirik lagu closure – savannah ré
- kumpulan lirik lagu r e m › lirik lagu half a world away (unplugged, live 1991) – r.e.m.