lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu awokogbon – flexy w

Loading...

#intro
(e*great on the beat)
aphro flexy
charmboi
you already know

#pre*chorus
aiyii awokogbon
awokogbon
tales of wisdom yeah eh eh aiyii

#verse 1
you go only fit to die once yeh
(eh oh na na na)
as you dey live your life, make you live right yo yo yo
ah hhha aiyi
they say pain is an old friend
but it comes with success my dear friend
they say pain is an old friend
but it comes with success my dear friend

#bridge
see, wetin concern biro with sharpuner
you sey iyati ijemi
relax, you go see wetin go happen now
#chorus
awokogbon
awokogbon
awokogbon
awokogbon
tales of wisdom yeh eh eh

#verse 2
we all havе our journeys to make
but na who bend down fit to tiе ein shoe lace
aiyii
live up right my brother
sey no time my brother
we dey wait for the trumpet sound

never stop to de do your best
just because n0body give you credit
try to rise above hate
cause who de hate no dey fit to slow
you already know

they say pain is an old friend
but it comes with success my dear friend
yo yo yo
aiyii
live up right my brother
sey no time my brother
we de wait for the trumpet sound
ye ye ye ye ye oh ya
#bridge
wetin concern biro with sharpuner
you sey iyati ijemi
relax, you go see wetin go happen now

#chorus
awokogbon
awokogbon
awokogbon
awokogbon
awokogbon
awokogbon
awokogbon
awokogbon
awokogbon
awokogbon
awokogbon
awokogbon

#outro
aha
egreat pun this one
relax

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...