lirik lagu antidote – fly shadez
doroti
say walahi you don tire?
me i want to know
shebi you don retire ?
i’d give you time
but this love no go sour
shey you go call me tonight ?
make them talk
this their talk go sour!
girl i owe you love in abondance
anything you want, you collect
i don di find the substance
wey your reme put for your head
your body do me dorotido
and if them want them bark and bite
girl your body be my antitode
yooo
doro this your matter di wanda me
di wanda me
girl i’m on my knees
shey you go do?
them too dey talk no problem
any man try i go show them problem
me i be na
hustler no worry
but i go make am girl i go make am
me i must
buy wetin you sell ooh
show you love and care ooh
baby met then stare
then no fit know
girl i owe you love in abondance
anything you want, you collect
i don di find the substance
wey your reme put for your head
your body do me dorotido
and if them want them bark and bite
girl your body be my antitode
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu preston eggert › lirik lagu sick with your love – preston eggert
- kumpulan lirik lagu og keemo › lirik lagu og keemo part i (flex fm – flexclusive cypher31) – og keemo
- kumpulan lirik lagu trippythakid › lirik lagu dunkleberger’s – trippythakid
- kumpulan lirik lagu bita and the botflies › lirik lagu manghuhula – bita and the botflies
- kumpulan lirik lagu nine chen 陳零九 › lirik lagu werewolves 天黑請閉眼 (tian hei qing bi yan) – nine chen 陳零九
- kumpulan lirik lagu breum › lirik lagu benz 91 – breum
- kumpulan lirik lagu lil steazy › lirik lagu such is life – lil steazy
- kumpulan lirik lagu aaron jeoffrey › lirik lagu the blessing – aaron jeoffrey
- kumpulan lirik lagu 47stillstanding › lirik lagu participate – 47stillstanding
- kumpulan lirik lagu mabel › lirik lagu not sayin’ – mabel