
konibaje - flykid lyrics
ooh yeh
o yeyeyeye yeye
it’s your boy flykid o
some people want make i wan chop make i come beg them
place wey i don leave make i come back there
but god he no go shame us
and money no go fail us
as i dey go up up dem dey pray make i shan wale o
but ori ade no dey dobale
but god he no go shame us
we no go stop to praise god
so i say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa o yeye
oya pause… wait a minute make i yarn you
if na by strength wetin i wan do
cos i no get power and i no get raba
but we no spoil person own our own sef e no go spoil
our own water sef go boil
we go still dey dey shout for joy o eh eh
so i say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa o yeye
it’s your flykid
and you know say we stand fit o yeye yeye
Random Song Lyrics :
- see it through - yung introvertz lyrics
- cocktails & dreams - otnicka lyrics
- jaded - james chance and the contortions lyrics
- no vacancy (live from athens georgia) - rainbow kitten surprise lyrics
- dicen - fufu lyrics
- la cosa - caneda lyrics
- all god's children gonna rise and shine - chuck wagon gang lyrics
- the light - 99 & wolfkid lyrics
- dó ré mi - maycon flores lyrics
- la lucha - samuel andres lyrics