lirik lagu konibaje – flykid
ooh yeh
o yeyeyeye yeye
it’s your boy flykid o
some people want make i wan chop make i come beg them
place wey i don leave make i come back there
but god he no go shame us
and money no go fail us
as i dey go up up dem dey pray make i shan wale o
but ori ade no dey dobale
but god he no go shame us
we no go stop to praise god
so i say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa o yeye
oya pause… wait a minute make i yarn you
if na by strength wetin i wan do
cos i no get power and i no get raba
but we no spoil person own our own sef e no go spoil
our own water sef go boil
we go still dey dey shout for joy o eh eh
so i say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa o yeye
it’s your flykid
and you know say we stand fit o yeye yeye
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu serpent tempter › lirik lagu лето! (summer!) – serpent tempter
- kumpulan lirik lagu alabama shakes › lirik lagu be mine (live) – alabama shakes
- kumpulan lirik lagu the harlem hamfats › lirik lagu bad luck man – the harlem hamfats
- kumpulan lirik lagu n u k germany › lirik lagu без оружия (without weapons) – n.u.k (germany)
- kumpulan lirik lagu amine › lirik lagu sh!t2luz – aminé
- kumpulan lirik lagu nathan sanders › lirik lagu x marks the spot – nathan sanders
- kumpulan lirik lagu super junior de › lirik lagu muse – super junior-d&e
- kumpulan lirik lagu camp cope › lirik lagu blue – camp cope
- kumpulan lirik lagu angels airwaves › lirik lagu kiss & tell (demo) – angels & airwaves
- kumpulan lirik lagu flatturn › lirik lagu не хватает боли (slowed + reverb) – flatturn