lirik lagu live the highlife – fokn bois
[hook]
dey say mek we watch the road
wey we say we tire
we just wan mine the gold then fire
2 cold as we grow 2 old 2 inspire
e b 2fold
2 fold cash b the desire
[verse 1]
we commot wana eyes 4 road top e take we go china
import wana presidential palace from india
the symbol on the wall outside no b ad-nkra
dey serve we miso soup u dey take aponkye kakra
no dey respect we dey sweat u dey in nyanya jet
com c the way plastic full up the fisherman e net
sakawa save my life, wey other chance i get?
like i no take my school fees chillop like i go regret
f-ck parents wey dey tink say the teacher always b right
monkey go close e eye n lash u if u show am light
donkey seff no dey chew gr-ss in d middle of d night
black honkey playin violin wit d fiddle of a white
wot a sh-tty pitiful sight ridicule bites
stolen jeggins on som mosquito azonto ready 2 fight
u mek i mek ma paddies jealous
yet u say we b the same
hard to dey in yor lane if yor driver e name b skin pain
[hook]
[bridge]
things no dey be
but we dey pretend
say we dey live the highlife
yeh yeh yeh
2x
[verse 2]
dem dey off the lights so say we no go fit c the cocaine
den close the pipe so say we no fit wash away the stain
keep the roads all roff so say we go make late
police cashiers, barriers now b toll gate
ministers corrupt den u catch abodam for puff
u seff u high c yor red eye like period cloth
but all b wana fault coz we get the sea wey we dey import salt
den cross wana leg suck malt
the price of lies
the price of lies dey rise
the prize be rice
to mice e dey taste nice
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu siu hau tang 鄧小巧 › lirik lagu 無神論 (atheism) – siu hau tang 鄧小巧
- kumpulan lirik lagu javiera y los imposibles › lirik lagu así – javiera y los imposibles
- kumpulan lirik lagu michel fugain le big bazar › lirik lagu l’arche de noé – michel fugain & le big bazar
- kumpulan lirik lagu lasio › lirik lagu sewates tunangan – lasio
- kumpulan lirik lagu zoan › lirik lagu she moved on – zoan
- kumpulan lirik lagu тяжёлая атлетика athletic music › lirik lagu бидоны (bins) – тяжёлая атлетика (athletic music)
- kumpulan lirik lagu mc anjim › lirik lagu minha cara fechada – mc anjim
- kumpulan lirik lagu rude cheez › lirik lagu stars – rude cheez
- kumpulan lirik lagu michel fugain le big bazar › lirik lagu allez bouge-toi – michel fugain & le big bazar
- kumpulan lirik lagu samueliez › lirik lagu moving on – samueliez