lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu rant – folasheva

Loading...

egbon so what’s the 411
it’s been 5 full years e ti de london
eku jo meta e ti e berewa
bo se n lo ni bi bayi sha ko ye wa gan!

see that scammer wey dey owe me bar
i been dey buzz hin phone hin no one answer me
for the ‘gram hin dey flex hin don buy new car
you dey crase! you catching trips with my salary

folake ma ‘n post me na
forming virgin mary buying postinor
two months no bleed na so she do the test
kasala kon burst doctor post result

network just dey fall my hand
reception’s been down really for a while
i dey form flagman just to place one call
transaction kon burst, i madе a loss

[but ]

shoutout to all my slay queen’s
london, dubai on vacation
small girl big god hallelujah
tu’ale all the mеn ya dating
i know how you got that iphone
i know how you got that lipo * but
i must say tho i ain’t even judging, ’cause
life no balance gast clear deposit

i say cool it, cool it, cool it down
no be every thing the eye see mouth go yarn
dem dey talk dem dey gist, say i no get job
say hin dey spend hin papa money when hin enter club
(amebo)

park well mr taxify
if i’m being honest i’m not satisfied
i hate it when you asking if its cash or card
or ask me where i’m going its not your business sha

oga landlord what’s your p
calm down fear god how’s it gon’ be?
you dey bang my door say make i pay my rent
i’m broke even my padi had to pay my fare

officer! officer!
where the receipt of this laptop off the car
if you try burst move i go burst your tyre
see my eye dey para, i no send your father
officer! officer!
why e be every time you wan show your power?
no be work i go? no be from work i close?
[oga you too dey just pay my balance]

im going bananas, angry embarrassed
i’m losing my manners we both now doing a madness
just last week my guy complaining the same thing
come and see all the problems i’m facing

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...