lirik lagu how well – foss26
verse :1
i don see so many tinx
i don bear so many tinx
i don do many collabo
i don k!ll so many show
i don get money i don blow
i don do plenty plenty tinx
i don met so many people
they don testify plenty of my tinx
now i’m good to go and i can’t let it go
nor be everything man see man dey talk
n-body knows tomorrow, omo na god get power
wetin u wan talk way em never talk before
wetin u get way em never see before
wetin u wan get way em never get before
the story be say
hook:
nor be who first start race must win race
nor be as we take come life we go take succeed
ogbeni nor be how far omo na how well
ogbeni nor be how far, omo na how well
know your way nor be crime
me i don find my way n it’s my time
na them sabi, na them sabi
i nor come look uche face
i just find a way to find my way
nor be curse to know yourself
mehn take my life for example
i guess u will know where i’m coming
cause i know exactly where i’m heading to
just a little commitment, table turn
around like a soccer league
wetin u wan preach way nor dey bible
you don’t have to speak in parables to bring food to your table
bad belle don table my matter tire
bad belle wan play me like table tennis
bad belle wan eat me like vegetable
i pray to god to have my way, i pray to god to pls take control
cause i don’t know all my enemies like i don’t know all my families
who dey cry dey see road, my guy follow who know road
the story be say
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu parkfromcc › lirik lagu very far away – parkfromcc
- kumpulan lirik lagu peter thorup › lirik lagu den flyvende hollænder – peter thorup
- kumpulan lirik lagu young krow › lirik lagu i got that – young krow
- kumpulan lirik lagu kutxi romero ja ta ja › lirik lagu el gallo – kutxi romero & ja ta ja
- kumpulan lirik lagu reyli barba › lirik lagu sin preocupación – reyli barba
- kumpulan lirik lagu dean rapper › lirik lagu school of rock – dean (rapper)
- kumpulan lirik lagu simian ghost › lirik lagu automation – simian ghost
- kumpulan lirik lagu bcn studios › lirik lagu chinatown – bcn studios
- kumpulan lirik lagu bersuit vergarabat › lirik lagu santa cecilia – bersuit vergarabat
- kumpulan lirik lagu a wa א וא › lirik lagu mmmbop – a-wa – א-וא